See How IPOB Leader, Nnamdi Kanu Appeared In Court Today (Photos) (Page 2)

Date: 26-04-2016 9:32 pm (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- Markeve at 27-04-2016 11:51 AM (7 years ago)
(f)
They should free this man na buhari haven't said anything concerning his bad luck pple (Herdsmen)and (Boko haram ) he's busy traveling here and there and also prosecuting this poor guy for speaking his mind o boy d lord is ur  strength.
Posted: at 27-04-2016 11:51 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diezo at 27-04-2016 12:49 PM (7 years ago)
(m)
COME DIS GUY ISSUE DON TIRE ME O IF DEM NO SEE ANYTHING TAKE HOLD THIS MAN MAKE DEM FREE AM JOOR COS I NO COME DEY UNDERSTAND DIS MATTER ANY LONGER U SAY HE COMMIT CRIME AND U NEVER JAIL AM THEN RELEASE AM NA SHUO! ABI SOMETHING DEY UNDER DIS MATTER WEY WE NO KNOW MAKE DEM TELL US NOW O BEFORE  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 27-04-2016 12:49 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgan1 at 27-04-2016 04:29 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Kenroe Adolph on 27-04-2016 01:25 AM
Na ur family will remain there...kalu must be free
bro take am easy ooo,,,,Ok dem go free am
Posted: at 27-04-2016 04:29 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 28-04-2016 10:16 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Kenroe Adolph on 27-04-2016 01:25 AM
Na ur family will remain there...kalu must be free
lol let me tell you he must remain in jail, he is going to experience the kind of punishment he has never experienced before.
Posted: at 28-04-2016 10:16 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 28-04-2016 10:18 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Nwabunwanne Ajulu on 27-04-2016 03:51 AM
Don't go and look for a husband. ..dey dere dey waste ur energy....when old age catch up with u, u go run enter one church say u be born again Christian. Wetin akwunakwuna like u dey do online. U  no get man? Nnamdi Kanu is on a mission and u dey dere dey wish am jail. If u no get man, then go masturbate jare and phyuk of gistmania.
you are just blabbing let me tell you he is going to be jailed except God says "no"
Posted: at 28-04-2016 10:18 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 28-04-2016 10:22 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: morgan tunji on 27-04-2016 04:29 PM
bro take am easy ooo,,,,Ok dem go free am
Leave make he dey bark, wetin I know be say na jail get am...GBAM!!! the gods have spoken
Posted: at 28-04-2016 10:22 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 29-04-2016 02:35 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: okoroafor ihechi elena on 26-04-2016 11:11 PM
one thing is sure dat he is nt going 2 c d four walls of jail

Hahahahaha
So which 4 walls e come dey see, abi na ur bedroom 4 walls...
Abeg no vex say i wan ask u dis question, u get boyfriend at all...?
U r one dumb a** girl abeg comot from my face make i see road...
Posted: at 29-04-2016 02:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]