Hell Broke Lose as Lady Traces Her Husband to Lagos Only to Find Him Married (Video) (Page 2)

Date: 02-05-2016 9:10 am (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- dickieponga at 2-05-2016 05:20 PM (7 years ago)
(m)
Wait a minute dat na Dynasty4all uncle, na dere way be dat...
Dem like to fight women like say na man dem dey fight...
Posted: at 2-05-2016 05:20 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Markeve at 2-05-2016 07:10 PM (7 years ago)
(f)
Some men hmmmmm nawaooo 4dem.
Posted: at 2-05-2016 07:10 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 2-05-2016 09:48 PM (7 years ago)
(f)
Things men do
Posted: at 2-05-2016 09:48 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 3-05-2016 12:08 PM (7 years ago)
(m)
AND U POSTER THINGS LIKE DIS DEY HAPPEN FOR UR COMPOUND UNDER UR VERY EYES INSTEAD U GO DO SOMETHING TO AVERT CASUALTIES U DEY BUSY DEY VIDEO WHICH SENSE U COME MAKE OUT OF AM NOW, SAY WE NO PRAY FOR BAD THING, SAY ONE COME HIT ONE FOR WRONG PLACE COME LEGGO FOR GROUND COME PASS THERE PASS OUT SHEY U FOR STILL STAND THEIR THERE DEY VIDEO ABI Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS NO BE FAULT NA D WOMAN AND D MAN WEY FAIL TO REALIZE SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 3-05-2016 12:08 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rapismyfood at 3-05-2016 12:20 PM (7 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 3-05-2016 12:20 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- botlex at 12-05-2016 12:37 PM (7 years ago)
(m)
Men will always be men. Not trying to justify the man's action though
Posted: at 12-05-2016 12:37 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mia4321 at 15-05-2016 08:26 PM (7 years ago)
(f)
men! men!! men!!!...comment reserved
Posted: at 15-05-2016 08:26 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 16-05-2016 11:55 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Valentine Nnadozie on  2-05-2016 09:19 AM
Haha Yawa Don Gas!! Joo Oooo
You don turn to Mr. Yawa Don gas abi?
Posted: at 16-05-2016 11:55 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 18-05-2016 03:07 AM (7 years ago)
(m)
I know say the mad go jus mad as she discover this kind thing
Posted: at 18-05-2016 03:07 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kachasi at 18-05-2016 09:24 AM (7 years ago)
(m)
let her just park and go. simple
Posted: at 18-05-2016 09:24 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 06:30 PM (7 years ago)
(m)
Yawa dey everywhere na
Posted: at 20-05-2016 06:30 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 02:03 AM (7 years ago)
(m)
Airt,,,,,,,
......
Posted: at 21-05-2016 02:03 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morris11 at 21-05-2016 03:19 AM (7 years ago)
(m)
Not good
Posted: at 21-05-2016 03:19 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- raynebee at 21-05-2016 09:14 PM (7 years ago)
(f)
stories dah touch                                                       
Posted: at 21-05-2016 09:14 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 21-05-2016 10:37 PM (7 years ago)
(f)
chai....ehhya                                                               
Posted: at 21-05-2016 10:37 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 22-05-2016 07:09 AM (7 years ago)
(m)
lol see life
Posted: at 22-05-2016 07:09 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- kachasi at 24-05-2016 11:25 AM (7 years ago)
(m)
just dont loose anything, he dosent want you again. go
Posted: at 24-05-2016 11:25 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 24-05-2016 09:57 PM (7 years ago)
(m)
you shouldn't be surprise o
Posted: at 24-05-2016 09:57 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 30-05-2016 02:28 PM (7 years ago)
(m)
That Was great....life must surely Goes on... Just They waka pass jare.... I. Knw say life must goes on and. Always goes on everyday.. Even todaylife go still theey move on in everyday and everytime... If I be. You I go moveon with mylife and life go move. On with you... Just theywaka they come jare....
Posted: at 30-05-2016 02:28 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]