These are photos we screen-grabbed from snapchat. Radio personality Tolu Oniru aka Toolz, celebrated her hen night with her friends and colleagues, at a club in Lagos. Toke Makinwa, Gbemi Olateru-Olagbegi, Andrea Giaccaglia and more were present.
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 21-05-2016 09:39 AM (7 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 21-05-2016 12:51 PM (7 years ago) (m)
This particular game no dey my head at all. Na on d 15 of May wey I start to day comment meaningful comments just dey observe as things dey go. Everybody wey post comments, dem dey subtract from am. Mostly repetition of words no dey count. All of us dey,,,,, yawa_don_gas - Eazyatumeyi - Novic - Oworen25 - CHRISETTE - dickieponga - kachasi - botlex - gogoman - AmazingMarie - leodavinci - kabukabu - Mykie010 until these two "'mia4321 and raynebee'" from nowhere waka enter here. hmmmm, nawa oooooo ,,, sowie...,, as in all dier grammar no dey complete d highest, 3 letter words. BT d tin wey dey funny pass even with their so many repetitions yet naijapals dey score dem 10/10. Since dem come, dem never get minus 1. E.g, yesterday mia post count na 399post count/399comments n d oda lady behind am 206/206. Na him me vex, as to say more than half of d topics I never comments make I do like dem no wetin dey happen. I start from d beginning of May to dis day totaling 683 comments, una no wetin dem dash me? Them gi mi 158/683 e no even reach half of wetin I never comments since dis mth BT gi dem,,, mia- 128/128 d 2nd one,,,, 153/153. E be as get BT I still dey observe shaa...
Posted: at 21-05-2016 12:51 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Quote from: Bourne Identity on 21-05-2016 12:51 PM

So na truth say you nor get work
Posted: at 21-05-2016 01:15 PM (7 years ago) | Upcoming
akinmanchy at 21-05-2016 01:48 PM (7 years ago) (m)
Quote from: Bourne Identity on 21-05-2016 12:51 PM
This particular game no dey my head at all. Na on d 15 of May wey I start to day comment meaningful comments just dey observe as things dey go. Everybody wey post comments, dem dey subtract from am. Mostly repetition of words no dey count. All of us dey,,,,, yawa_don_gas - Eazyatumeyi - Novic - Oworen25 - CHRISETTE - dickieponga - kachasi - botlex - gogoman - AmazingMarie - leodavinci - kabukabu - Mykie010 until these two "'mia4321 and raynebee'" from nowhere waka enter here. hmmmm, nawa oooooo ,,, sowie...,, as in all dier grammar no dey complete d highest, 3 letter words. BT d tin wey dey funny pass even with their so many repetitions yet naijapals dey score dem 10/10. Since dem come, dem never get minus 1. E.g, yesterday mia post count na 399post count/399comments n d oda lady behind am 206/206. Na him me vex, as to say more than half of d topics I never comments make I do like dem no wetin dey happen. I start from d beginning of May to dis day totaling 683 comments, una no wetin dem dash me? Them gi mi 158/683 e no even reach half of wetin I never comments since dis mth BT gi dem,,, mia- 128/128 d 2nd one,,,, 153/153. E be as get BT I still dey observe shaa...
That's why some things are not worth taken seriously. How u dey my guy?
Life na jeje so just try to take am softly
Posted: at 21-05-2016 01:48 PM (7 years ago) | Hero
BournIdentity at 21-05-2016 01:54 PM (7 years ago) (m)
Haahahahaha,,,, it have tey oh,,, no be small. E get 1 time wey Haso dey yarn me sthg na im I remember u BT me no get ur number to take call u. How ur side na...?
Posted: at 21-05-2016 01:54 PM (7 years ago) | Addicted Hero