BREXIT: David Cameron Resigns As Prime Minister Of UK As Country Leaves EU (Page 4)

Date: 24-06-2016 8:36 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4]
- Zadok1 at 25-06-2016 05:58 PM (7 years ago)
(m)
I'm expecting Buhari to resign as a Nigerian President he has failed.
Posted: at 25-06-2016 05:58 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- okatee at 26-06-2016 11:52 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on 24-06-2016 04:48 PM
Lol. Wkend dinner should be at a seven star wey dey in d middle of an ocean oooooo, Where Okatee self go hide, make i ask am which country he dey fight for.
I NO FIGHT FR ANY COUNTRY OOO, I LUV MY COUNTRY 9JA. D ONLI TYN I DEY DO NW, NA ONTO PRAYER TYNZ FR PEACE TO REIGN IN NAIJA OOO, ND FR DICKY TO 4GET ABT U.
Posted: at 26-06-2016 11:52 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 26-06-2016 11:53 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 05:48 PM
Who tell u say Okatee get country im come naija con seek asylum in fact dem still dey look into im case cos i fone immigration yesterday.
Okatee don go underground as a fugitive, mesef dey look for am bad bad...
Ok my dear i don hear u na true u talk. E get one big gutter for Agege side and hotel dey opposite am we go do dinner dere.
D gutter look like big Atlantic ocean perfect for a romantic dinner but mosquitoes go chop d living daylights out of us but trust me it's worth every penny..
So wat time make i pick u up...? I go order double okada just for me and u to make it more romantic...
I go save dat goat i tif for a later date...Das y i like u, na only u wey never disappoint me b4 das y i love u...
DICKY, UR COUNTRYMEN FROM CONGO DY FIND U OOO, DO GO MEET DEM OO....
Posted: at 26-06-2016 11:53 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 26-06-2016 11:55 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on 24-06-2016 11:53 PM
yeepaa, dinner ayeraye leyi oooooo. dem my enemy don suffer *eyes rolling*
NO WORRI, I GO CARRY U GO MY VILLA FR DINNER, U GO CHOP TAYA.
Posted: at 26-06-2016 11:55 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 11:09 AM (7 years ago)
(m)
Respect to am.... Nobsmalltin
Posted: at 28-06-2016 11:09 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 11:11 AM (7 years ago)
(m)
I just dey observe
Posted: at 28-06-2016 11:11 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kison at 28-06-2016 12:39 PM (7 years ago)
(m)
 BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 28-06-2016 12:39 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 01:16 PM (7 years ago)
(m)
Okuko kison I see you
Posted: at 28-06-2016 01:16 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]