Posted: at | |
| |||||
Quote from: christopher Aruh on 24-06-2016 10:00 AM EU wants great UK to bow to their doctrine... UK wey colonize most of them... Kolewerk!! Hahahahahaha u r very funny just as dem colonize France, Brazil and Japan abi...? Abeg go back skool go do ur history again...
| |||||
Quote from: sanusi modele on 24-06-2016 10:59 AM This britain people don dey craze ooooo, what are they feeling like now. So make i comot uk from european tour abi? Una no well, anyway we go find another better european countries go. Rubbish. Dat na why i talk say make we chop dinner dis wkend so we go fit discuss our travel plans... By d way do u no a guy called Okatee, look me in d eye and tell me d truth..? Cos i too trust u...U no say dat guy don boast all over naijapals say na im dey marry u but i just dey look am.... But no ask am cos i dey go im house later today...
| |||||
KEEP ON MASTURBATING WITH UR LIFE,, U BETTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. Reply
| |||||
Need to remove all English teams from the Champions league sharply! Even Euro 2016, they need to be knocked out ASAP ReplyI specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
| |||||
Quote from: kennedy igbinoba on 24-06-2016 09:04 AM You see,they voted for peaceful exit from EU,without killing themselves,but let it be any part in africa,thousands of people will go down. ......well said..africans only imitate bad side of the white but fail to copy their good side
| |||||
Hope this doesn't affect The Premier League and the new TV deal money... Reply
| |||||
of course change is happening every where. and this will lead to the pulling out of those countries who are members of Britain to become independent should this recent development not favour them and then join the EU. Reply
| |||||
This is serious... Reply
| |||||
Fantastic resign by fantastic brain pple @ Cameron D Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Change has come,,,, Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 11:12 AM Dat na why i talk say make we chop dinner dis wkend so we go fit discuss our travel plans... Lol. Wkend dinner should be at a seven star wey dey in d middle of an ocean oooooo, Where Okatee self go hide, make i ask am which country he dey fight for. By d way do u no a guy called Okatee, look me in d eye and tell me d truth..? Cos i too trust u...U no say dat guy don boast all over naijapals say na im dey marry u but i just dey look am.... But no ask am cos i dey go im house later today...
| |||||
Quote from: sanusi modele on 24-06-2016 04:48 PM Lol. Wkend dinner should be at a seven star wey dey in d middle of an ocean oooooo, Where Okatee self go hide, make i ask am which country he dey fight for. Who tell u say Okatee get country im come naija con seek asylum in fact dem still dey look into im case cos i fone immigration yesterday. Okatee don go underground as a fugitive, mesef dey look for am bad bad... Ok my dear i don hear u na true u talk. E get one big gutter for Agege side and hotel dey opposite am we go do dinner dere. D gutter look like big Atlantic ocean perfect for a romantic dinner but mosquitoes go chop d living daylights out of us but trust me it's worth every penny.. So wat time make i pick u up...? I go order double okada just for me and u to make it more romantic... I go save dat goat i tif for a later date...Das y i like u, na only u wey never disappoint me b4 das y i love u...
| |||||
David Cameron just resign sha nice one.... Reply
| |||||
Quote from: kennedy igbinoba on 24-06-2016 09:04 AM You see,they voted for peaceful exit from EU,without killing themselves,but let it be any part in africa,thousands of people will go down. good talk
| |||||
There is never a time Britain is among them,, they are always on there own , so with or without them eu will stand . They will even suffer bcos i know eu must give them conditions. Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 05:48 PM Who tell u say Okatee get country im come naija con seek asylum in fact dem still dey look into im case cos i fone immigration yesterday. yeepaa, dinner ayeraye leyi oooooo. dem my enemy don suffer *eyes rolling* Okatee don go underground as a fugitive, mesef dey look for am bad bad... Ok my dear i don hear u na true u talk. E get one big gutter for Agege side and hotel dey opposite am we go do dinner dere. D gutter look like big Atlantic ocean perfect for a romantic dinner but mosquitoes go chop d living daylights out of us but trust me it's worth every penny.. So wat time make i pick u up...? I go order double okada just for me and u to make it more romantic... I go save dat goat i tif for a later date...Das y i like u, na only u wey never disappoint me b4 das y i love u...
| |||||
WHAT DO YOU EXPECT? NOTHING BUT RUINS, WHEN BRITAIN ALLOWED STRANGERS FROM THE MIDDLE EAST TO TAKE OVER THEIR LAND IN THE NAME OF REFUGEE SETTLERS, AND THAT REFLECTED ON THE MAYOR OF ENGLAND'S RELIGION, POLITICALLY MOTIVATED KILLING OF JO COX IS JUST THE BEGINNING. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)