Many of the BIAFRA demonstrators were arrested in London, Near buckingham palace today, the police have brought charges of disruption of public peace and are currently setting proceedings to have the the protesters deported to Nigeria, peep photo of one of the arrested protester below:
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 12-05-2016 06:02 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Eazyatumeyi at 12-05-2016 06:09 PM (7 years ago) (m)
LWKMD good for them. Una no know say na life imprisonment get una leader? I know say some Biafrans go insult me now.
Posted: at 12-05-2016 06:09 PM (7 years ago) | Hero
dickieponga at 12-05-2016 06:09 PM (7 years ago) (m)
Hahahahahha Na god catch una wey dey protest, una no no say Britain wan deport many naijas ffrom dere country and u wey no get paper dey go protest... foolish yeye man. Cameron wan keep our money but e no need our people and u just go waka enta trap... U go join una oga Kanu for prison wen u land..Let me no wen u dey come so i go bring handcuffs... Foolish man...Now ur feeling sorry for ursef abi hahahahaha...
Posted: at 12-05-2016 06:09 PM (7 years ago) | Hero
dickieponga at 12-05-2016 06:13 PM (7 years ago) (m)
Abeg if una see Chrisette make una help me tell am say i still dey wait... Easyz no mind dem Biafra na so so mouth dem get...Make dem insult me i no care... But pls help me remind Chrisette...
Posted: at 12-05-2016 06:13 PM (7 years ago) | Hero
Eazyatumeyi at 12-05-2016 06:25 PM (7 years ago) (m)
Dickie no mind them, them think say Buhari na civilian president, Chrisette your husband Dickie dey miss you o. Dickie my name is spelt Eazy not Easyz.
Posted: at 12-05-2016 06:25 PM (7 years ago) | Hero
Naijapals why una own news different from other bloggers ..it was only mentioned that two biafrans were stopped from protesting and deportation was never mentioned. Biafrans must continue to protest until d zoo falls..
Posted: at 12-05-2016 06:32 PM (7 years ago) | Gistmaniac
musleh247 at 12-05-2016 06:46 PM (7 years ago) (m)
Quote from: Michael on 12-05-2016 06:32 PM
Naijapals why una own news different from other bloggers ..it was only mentioned that two biafrans were stopped from protesting and deportation was never mentioned. Biafrans must continue to protest until d zoo falls..
bro na so u dey read sum news 2 wey u dey comment for without proper confirmation.
Posted: at 12-05-2016 06:46 PM (7 years ago) | Gistmaniac