horizontal at 13-05-2016 03:52 PM (8 years ago) (f) GOOD ONE Posted: at 13-05-2016 03:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Can't you people do your stuff quietly?
No mind dem me dear abeg make we waka go do our own tin jare i no want make u mix wit dese guys... Posted: at 14-05-2016 12:18 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
botlex at 14-05-2016 11:45 AM (8 years ago) (m) They for use sense they do the protest nah Posted: at 14-05-2016 11:45 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yawa too much inside Nigeria. Now, dem they us say d yawa don get relations outside Nigeria. Yawa must to continue, Posted: at 14-05-2016 05:36 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
botlex at 15-05-2016 03:03 AM (8 years ago) (m) LWKMD good for them. Una no know say na life imprisonment get una leader? I know say some Biafrans go insult me now.
Wetin you dey expect before? Posted: at 15-05-2016 03:03 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 15-05-2016 03:04 AM (8 years ago) (m) foolish set of people,all igbos just no get sense at all  You don't generalize like that. Just try get small sense nah Posted: at 15-05-2016 03:04 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 15-05-2016 03:04 AM (8 years ago) (m) Dickie no mind them, them think say Buhari na civilian president, Chrisette your husband Dickie dey miss you o. Dickie my name is spelt Eazy not Easyz.
Hahahaha!!! Abeg Easyz no mind Dickie Posted: at 15-05-2016 03:04 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 15-05-2016 03:05 AM (8 years ago) (m) NAIJAPALS U THINK UK BE NAIJA WHERE THERE IS NO LAW? THEY WILL NOT SLEEP IN PRISON FOR 1 DAY NOT TALK OF DEPORTATION
No mind those wey dey talk wetin dem no know Posted: at 15-05-2016 03:05 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
foolish set of people,all igbos just no get sense at all  . Why will you be insulting Igbo nationality. Talk well my brother. If God says that is how it will be,mind u nobdy can stop it Posted: at 15-05-2016 03:12 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
mia4321 at 15-05-2016 10:55 AM (8 years ago) (f) hmmmmmm...ok Posted: at 15-05-2016 10:55 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
You too dey carry yawa signature come here Posted: at 15-05-2016 10:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shameless animal Posted: at 15-05-2016 10:59 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mia4321 at 16-05-2016 10:54 AM (8 years ago) (f) na wa ooooo... dem jst dey deport Nigerians..wen una ma no go stay fr una country.. Posted: at 16-05-2016 10:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mia4321 at 17-05-2016 03:02 AM (8 years ago) (f) like I care... Posted: at 17-05-2016 03:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 18-05-2016 10:37 AM (8 years ago) (m) That was great.... sabi una no wan learn ni... na now you go fear fear... i dont knw why una no get common sense at all. Posted: at 18-05-2016 10:37 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
kachasi at 18-05-2016 10:40 AM (8 years ago) (m) NAIJAPALS U THINK UK BE NAIJA WHERE THERE IS NO LAW? THEY WILL NOT SLEEP IN PRISON FOR 1 DAY NOT TALK OF DEPORTATION nobody is sure sha Posted: at 18-05-2016 10:40 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 18-05-2016 10:40 AM (8 years ago) (m) Una think buhari na yeye president abi... abi una think buhari they among people wey they tolerate rubbish.. prison they await you people. Posted: at 18-05-2016 10:40 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
kachasi at 18-05-2016 10:43 AM (8 years ago) (m) He is welcomed Posted: at 18-05-2016 10:43 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yawa no good, why? Yawa must to continue Posted: at 18-05-2016 06:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mia4321 at 18-05-2016 11:55 PM (8 years ago) (f) na wa ooooo.. Posted: at 18-05-2016 11:55 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |