Any small pikin dey here wey go dey insult and tlk to people anyhw? even dese days kids nor dey insult nor tlk anyhw anymore...despite we nor knw each other bt dat one nor mean say make we dey tlk anyhw to each other cos one of dese days we fit get to meet each other in person and i bliv dat na d main reason why some of us are here...so why we nor jst act as one family as NP don bring us together and also have mature fun why gettin to knw each other instead of all dis una mago-mago fun while mature fun dey? well no body is without faults, i mean perfect sha..well make i nor tlk 2 much b4 sum1 else emerg begin tlk to me anyhw.
u are right but 4 me, i got things personal when some1 talks bad about my parents, but i always take everything for fun, atleast u can see how i go with all dis girls, but some people will just come here as a newbie and he/she will be telling u that u are mannerless and ur dad and mum is stupid, that`s where i hate most
Hmm no shakin then..make we dey doll dey hav fun na since he b say dere is notin we can do abt dis kind of situation abi?
Posted: at | |