Pick a pal, and describe his/her personality (Page 2)

Date: 01-12-2010 3:18 pm (13 years ago) | Author: Blessing Edet
1 [2] 3 4 5 ... 59
- sobeit at 1-12-2010 04:26 PM (13 years ago)
(m)
hehehe you don choose sophie
Posted: at 1-12-2010 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 1-12-2010 04:27 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 04:20 PM
WHY U DEY lol
already accepting ya pal
Posted: at 1-12-2010 04:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 04:28 PM (13 years ago)
(f)
y una dey shame
abeg make una dey choose jor
Posted: at 1-12-2010 04:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on  1-12-2010 04:26 PM
hehehe you don choose sophie

chooseee abegi

Posted: at 1-12-2010 04:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on  1-12-2010 04:28 PM
y una dey shame
abeg make una dey choose jor

u u don choose

Posted: at 1-12-2010 04:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- captainsilver at 1-12-2010 04:31 PM (13 years ago)
(m)
nope...i ll choose
Posted: at 1-12-2010 04:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sobeit at 1-12-2010 04:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  1-12-2010 04:29 PM
Quote from: sobeit on  1-12-2010 04:26 PM
hehehe you don choose sophie

chooseee abegi
you know watin e too hard to choose one i get many good pals wey we understand each other beyond NP  Wink
Posted: at 1-12-2010 04:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 1-12-2010 04:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  1-12-2010 04:29 PM
Quote from: blessedme on  1-12-2010 04:28 PM
y una dey shame
abeg make una dey choose jor

u u don choose
so una wan tell me say na only waco get liver to choose?
Posted: at 1-12-2010 04:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 1-12-2010 04:36 PM (13 years ago)
(m)
I pick blessed me what to do with her? Go shopping, visit other country of her choice as a tourist; To do: I be sexy man; she'll enjoy it very much. I'll always make her happy. 50's hot

Posted: at 1-12-2010 04:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:37 PM (13 years ago)
(f)
eeeeeeeeeeeee

who en choose

Posted: at 1-12-2010 04:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  1-12-2010 04:36 PM
I pick blessed me what to do with her? Go shopping, visit other country of her choice as a tourist; To do: I be sexy man; she'll enjoy it very much. I'll always make her happy. 50's hot

50...just like dat?
u no gooooooooooooooooooooo

Posted: at 1-12-2010 04:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 04:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  1-12-2010 04:36 PM
I pick blessed me what to do with her? Go shopping, visit other country of her choice as a tourist; To do: I be sexy man; she'll enjoy it very much. I'll always make her happy. 50's hot
lol
this is a man, capable of making his choice
thank u honey, will stand by u Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 1-12-2010 04:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:39 PM (13 years ago)
(f)
honey keh? blessing..
just na na na u don dey fall in love becos of shopping

Posted: at 1-12-2010 04:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 1-12-2010 04:41 PM (13 years ago)
(m)
Una wan make i choose only one abi!
for sure na Sophiem any time!!
Sophiem my yori yori.
The only thing wey i go for her na to make am happy every moment!
My Sophiebaby!! i too fancy u jare

Posted: at 1-12-2010 04:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 04:43 PM (13 years ago)
(f)
only u get liver better man
sophie where u dey ooo
Posted: at 1-12-2010 04:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  1-12-2010 04:41 PM
Una wan make i choose only one abi!
for sure na Sophiem any time!!
Sophiem my yori yori.
The only thing wey i go for her na to make am happy every moment!
My Sophiebaby!! i too fancy u jare

o baby c'mon kiss me kiss me kiss me Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
pls scata my dada again for me Kiss
oh! what else do i do without u Kiss
u are d love of my life Kiss
am always short of words whenever i see u Kiss
oh God am dump now Kiss

pls scater my dada again

Posted: at 1-12-2010 04:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 04:48 PM (13 years ago)
(f)
bad children make una no spoil me ooo
Posted: at 1-12-2010 04:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 1-12-2010 04:49 PM (13 years ago)
(m)
Thats my baby! wey jealousy people dem?
my honey, i wan begin go house.
traffic dey road wella and fuel scare
i go see u for house u hear!

Posted: at 1-12-2010 04:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 1-12-2010 04:50 PM (13 years ago)
(m)
Made my choice b4 now

Posted: at 1-12-2010 04:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 04:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  1-12-2010 04:49 PM
Thats my baby! wey jealousy people dem?
my honey, i wan begin go house.
traffic dey road wella and fuel scare
i go see u for house u hear!

ok dear.. see u at home later..
pls can u help me wash d dishes we used this morning?
plsssssssssss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 1-12-2010 04:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 59