Stephen was trying to persuade a gal into having sex wit him and when the gal seems to play hard to get thus proceeded 4rm his mouth
Whos most beautiful... Its U, Whos hot... Its U, Whos Charming... Its U, Whos Sweetest.. Its U, Whos Intelligent... Its U, Whos dear & close friend... Its U
After he has visited d mountain and come down he said to the gal, of all I have said b4
Whos a liar.. Its me cuz u are none of d above
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 19-05-2011 09:20 AM (12 years ago) | Hero
appleofHiseye at 19-05-2011 11:32 AM (12 years ago) (f)
kai, ds girl don suffer.
Posted: at 19-05-2011 11:32 AM (12 years ago) | Newbie
Skypon2002 at 19-05-2011 12:19 PM (12 years ago) (m)
Quote from: stephen153 on 19-05-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 11:55 AM
Quote from: stephen153 on 19-05-2011 11:42 AM
Quote
i dey the time wey ee happen no deny
abeg close mouth naa u wan make everybody hear am
**wispering** oya how much u go give me, make i no tell anybody......
**wispering** i no get money for now but that igbo wey we dey smoke wey i tell u say e don finish, e remain small, we no go share am this time, only u go smoke am abeg manage am for now na only 5 raps remain
**wispering** oya go bring am rap 2 more bring for me...........
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 19-05-2011 12:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Skypon2002 at 19-05-2011 01:59 PM (12 years ago) (m)
Quote from: stephen153 on 19-05-2011 12:26 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 12:19 PM
Quote from: stephen153 on 19-05-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 11:55 AM
Quote from: stephen153 on 19-05-2011 11:42 AM
Quote
i dey the time wey ee happen no deny
abeg close mouth naa u wan make everybody hear am
**wispering** oya how much u go give me, make i no tell anybody......
**wispering** i no get money for now but that igbo wey we dey smoke wey i tell u say e don finish, e remain small, we no go share am this time, only u go smoke am abeg manage am for now na only 5 raps remain
**wispering** oya go bring am rap 2 more bring for me...........
ok make i go that "koro" check whether dem get
bring like 2 shots of shekpe join am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 19-05-2011 01:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero