Make a sentence with the word ''GO'' (Page 33)

Date: 27-05-2011 3:44 am (12 years ago) | Author: grace adesuwa nosa
1 ... 30 31 32 [33] 34 35 36 ... 43
- queenrukky at 12-03-2012 11:20 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 11-03-2012 11:29 AM
ok, since u don ask me, i go buy 4 u. watin u want?
clothes, shoes, phones or all of the above?
wein u expect?all of the above jare,i go use am open botique Grin Grin Grin
Posted: at 12-03-2012 11:20 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 13-03-2012 09:39 PM (12 years ago)
(m)
u no go wan run sarah down na...demand small dnt be .......
Posted: at 13-03-2012 09:39 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 13-03-2012 11:34 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Shydaimma on 11-03-2012 11:48 AM
u go am buy for me?
ask and it shall be given, but no be me talk am o, na so e dey 4 bible.
Posted: at 13-03-2012 11:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 13-03-2012 11:37 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: queenrukky on 12-03-2012 11:20 AM
wein u expect?all of the above jare,i go use am open botique Grin Grin Grin
Omo u greedy o, no be 4urself?
i no trust u again, cos u fit run person down. abeg i run o>>>>>>>>>>>>>> u wey know sey i get pinkin 4 hauss. i tier 4 u ooooooooo
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 13-03-2012 11:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 13-03-2012 11:40 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: idbalo on 13-03-2012 09:39 PM
u no go wan run sarah down na...demand small dnt be .......
tell am ooooooo my broda, dat babe fear me ooooooooooo. upon all sey i be woman like am, even if i get dat kin moni, she wan finish am one day.
Posted: at 13-03-2012 11:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 13-03-2012 11:44 PM (12 years ago)
(f)
no worry, i go buy everything wey una need, i dey equal to d task.
Posted: at 13-03-2012 11:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 14-03-2012 11:07 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 13-03-2012 11:37 PM
Omo u greedy o, no be 4urself?
i no trust u again, cos u fit run person down. abeg i run o>>>>>>>>>>>>>> u wey know sey i get pinkin 4 hauss. i tier 4 u ooooooooo
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
hehehe...abeg na no tire 4 me
Posted: at 14-03-2012 11:07 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 14-03-2012 11:08 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: idbalo on 13-03-2012 09:39 PM
u no go wan run sarah down na...demand small dnt be .......
y u wan put sand 4 ma garri,na u i ask?abeg go sleep Cheesy Cheesy
Posted: at 14-03-2012 11:08 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- MacDaniel at 15-03-2012 10:53 AM (12 years ago)
(m)
i go go put this game for 2go  Grin
Posted: at 15-03-2012 10:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- idbalo at 16-03-2012 10:14 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: queenrukky on 14-03-2012 11:08 AM
y u wan put sand 4 ma garri,na u i ask?abeg go sleep Cheesy Cheesy
lolzzz...hope u don lay d bed well i go go bed soon
Posted: at 16-03-2012 10:14 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Shydaimma at 17-03-2012 12:26 AM (12 years ago)
(f)
make i jst waka go

Posted: at 17-03-2012 12:26 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 17-03-2012 11:41 AM (12 years ago)
(m)
go whr?? hmm woman  and gbeborun
Posted: at 17-03-2012 11:41 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Shydaimma at 17-03-2012 11:44 AM (12 years ago)
(f)
u go follo me go?...y u dey ask

Posted: at 17-03-2012 11:44 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- MacDaniel at 17-03-2012 12:17 PM (12 years ago)
(m)
go where? where una dey go??? i get room oh  Huh?
Posted: at 17-03-2012 12:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 17-03-2012 12:21 PM (12 years ago)
(f)
ok na, i go go tell dem
Posted: at 17-03-2012 12:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MacDaniel at 17-03-2012 12:24 PM (12 years ago)
(m)
no go there go follow them go where them dey go oh....make sure say u report return
Posted: at 17-03-2012 12:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Geematrix at 18-03-2012 12:17 PM (12 years ago)
(m)
wetin concern you if i go
Posted: at 18-03-2012 12:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 18-03-2012 12:20 PM (12 years ago)
(m)
wu invite una self?? na me and her only go go there
Posted: at 18-03-2012 12:20 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Geematrix at 18-03-2012 01:22 PM (12 years ago)
(m)
I dey go my own way
Posted: at 18-03-2012 01:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 18-03-2012 01:25 PM (12 years ago)
(m)
go ur way na hin gud pass
Posted: at 18-03-2012 01:25 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 30 31 32 [33] 34 35 36 ... 43