Make a sentence with the word ''GO'' (Page 36)

Date: 27-05-2011 3:44 am (13 years ago) | Author: grace adesuwa nosa
1 ... 33 34 35 [36] 37 38 39 ... 43
- MacDaniel at 3-04-2012 02:21 PM (13 years ago)
(m)
go whe
Posted: at 3-04-2012 02:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 5-04-2012 11:17 AM (13 years ago)
(f)
y u wan knw wer i dey go
Posted: at 5-04-2012 11:17 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 5-04-2012 11:38 AM (13 years ago)
(f)
no, abeg tell me where u dey go?
Posted: at 5-04-2012 11:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 5-04-2012 11:54 AM (13 years ago)
(f)
i dey go dat place Grin
Posted: at 5-04-2012 11:54 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 5-04-2012 11:56 AM (13 years ago)
(f)
the place wey we go last night?  Shocked Shocked
Posted: at 5-04-2012 11:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 5-04-2012 12:28 PM (13 years ago)
(f)
no be u cari me go?
Posted: at 5-04-2012 12:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 5-04-2012 12:50 PM (13 years ago)
(f)
na mistake we take land there. but why you wan con go again?
Posted: at 5-04-2012 12:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 5-04-2012 01:42 PM (13 years ago)
(f)
person bin dey eye me 4 der,i wan go find am Tongue
Posted: at 5-04-2012 01:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 6-04-2012 10:30 PM (13 years ago)
(m)
no find ham go...im here already  Grin Grin Grin
Posted: at 6-04-2012 10:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 7-04-2012 11:07 AM (13 years ago)
(f)
Hmmm,no be  u i bin dey go find o Cheesy
Posted: at 7-04-2012 11:07 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 7-04-2012 06:44 PM (13 years ago)
(m)
 Huh? mk i go o mk i no go dey wait
Posted: at 7-04-2012 06:44 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Shydaimma at 7-04-2012 11:29 PM (13 years ago)
(f)
dey go na make i pass

Posted: at 7-04-2012 11:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 8-04-2012 11:47 AM (13 years ago)
(m)
whr u dey pass go..no go go unknown place o
Posted: at 8-04-2012 11:47 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Shydaimma at 8-04-2012 05:10 PM (13 years ago)
(f)
na my haus i dey go na...weytin concern u sef with whr i dey go....u wan go?

Posted: at 8-04-2012 05:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 9-04-2012 09:13 PM (13 years ago)
(m)
i go go o if u invite me...i no dey go "hear and branch party" sha..
Posted: at 9-04-2012 09:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 9-04-2012 11:15 PM (13 years ago)
(f)
no worry, follow am go. if you succeed come back, u go con tell us the story.
Posted: at 9-04-2012 11:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 10-04-2012 01:02 AM (13 years ago)
(f)
he no fit go where i dey go o....my hause no be a small go area o. go gather courage come so we go go, for de journey no go be an easy one o

Posted: at 10-04-2012 01:02 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 10-04-2012 08:20 PM (13 years ago)
(f)
DIS PLACE NA NO GO AREA
Posted: at 10-04-2012 08:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 10-04-2012 08:52 PM (13 years ago)
(m)
tah! whr be no go area?? im am going to go to anywhr..jst invite me mk u see weda i no go go
Posted: at 10-04-2012 08:52 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 11-04-2012 07:21 PM (13 years ago)
(f)
den ready for all d area boys,  no let dem go catch you o.
Posted: at 11-04-2012 07:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 33 34 35 [36] 37 38 39 ... 43

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  2. “Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag

  3. UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud

  4. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  5. Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son

  6. Popular Nigerian Nurse Blasts Mother Over Money, Visa Drama in Viral Facebook Post

  7. Court Awards Diezani N500m In Secret Libel Case Against Journalist Chude Jideonwo

  8. POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)

  9. ALLEGED $1,043,000 FRAUD! Supreme Court Overrules Bail For Fred Ajudua, Orders Return To Prison

  10. Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa

  11. Group Alleges ₦200m Bribe To Smear Tinubu, Matawalle In Plot To Destabilize Northern Support


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions