Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri (Page 8)

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 32
Topic: Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri (Page 8) (Read 80447 times)
chikasonf (13)
Newbie (m) | 1 year ago

are you really sure this happen warri live or just tell us little story here about somebody turn to snake this is unbelive to me whether you like it or not Grin ok

posted: Feb 17 2012, 05:00 AM
tomindyke (287)
Upcoming (m) | 1 year ago

Quote from: jublow on Feb 16 2012, 02:50 PM
na ibo witch......................useless pple
idiot be silly over there

posted: Feb 17 2012, 05:06 AM
chikasonf (13)
Newbie (m) | 1 year ago

ooh boy i fear naija girls now beware of does girl in naija Shocked

posted: Feb 17 2012, 05:08 AM
open_reality (4642)
Naijapals Addict (f) | 1 year ago

Grin Grin Grin Grin Grin devil don purnish amakasule. You don go phyuk wetin big pass you. Aboki don turn you to snake. U get luck sef say na snake him turn u to. Na maggot for fit you. Wen i dey warn u since make u leave all this maganiburantashi people, u no gree hear word. Ur mama nai go be next. Just sidon dey look american wonders. Grin Grin Grin



KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. Smiley R.I.P HATERS. Cheesy

posted: Feb 17 2012, 05:14 AM
she123 (75)
Newbie (f) | 1 year ago

Quote from: ebonyz on Feb 16 2012, 10:11 PM
look at this fool, did they tell you bini girls are looking for men to marry them? witches is everywhere in nigeria
pls help me ask de fool

posted: Feb 17 2012, 05:32 AM
she123 (75)
Newbie (f) | 1 year ago

Quote from: ebonyz on Feb 16 2012, 10:11 PM
look at this fool, did they tell you bini girls are looking for men to marry them? witches is everywhere in nigeria
who be this mumu,

posted: Feb 17 2012, 05:36 AM
Norred (103)
Upcoming (m) | 1 year ago

Quote from: open_reality on Feb 17 2012, 05:14 AM
Grin Grin Grin Grin Grin devil don purnish amakasule. You don go fcuk wetin big pass you. Aboki don turn you to snake. U get luck sef say na snake him turn u to. Na maggot for fit you. Wen i dey warn u since make u leave all this maganiburantashi people, u no gree hear word. Ur mama nai go be next. Just sidon dey look american wonders. Grin Grin Grin
So someone else's misfortune is a joke to you,huh?

posted: Feb 17 2012, 05:36 AM
open_reality (4642)
Naijapals Addict (f) | 1 year ago

Quote from: Norred on Feb 17 2012, 05:36 AM
So someone else's misfortune is a joke to you,huh?

mr huh abeg waka pass. You get proof for the story? abi u wan make i notice u? Leave me oo



KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. Smiley R.I.P HATERS. Cheesy

posted: Feb 17 2012, 05:43 AM
zeigbo (15066)
Naijapals Hero (m) | 1 year ago

Quote from: jublow on Feb 16 2012, 02:50 PM
na ibo witch......................useless pple
aboki



They can close the door against me but can't stop me frm coming in Evil Evil

posted: Feb 17 2012, 05:44 AM
dourthing (245)
Upcoming (m) | 1 year ago

if you nor sure if its is true why you post am ..amebor na you lie pass take ur own easy ohh

posted: Feb 17 2012, 05:44 AM

1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 32

Login To Reply


Jump to: