Igbo Girl Stabs Her Lebanese Lover To Death! (Page 7)

Tweet   
Welcome To Gistmania by Naijapals : Please Login or Join Naijapals. You can also view Photo Galleries

1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 61
Topic: Igbo Girl Stabs Her Lebanese Lover To Death! (Page 7) (Read 34557 times)
ikwo1 (1338)
Naijapals Addict (m) | 1 year ago

Quote from: open_reality on Feb 17 2012, 08:27 PM
Exactly. E no go pass Aisha or Zainab wey kill that man. You know say all this aboki people hate everybody except their fellow muslims. Abi the she-haramist mistake the lebanese man to be better oyibo? na revenge them dey look for na. Jihad against christians and the west. Useless people.
U are right my dear Open.

posted: Feb 17 2012, 10:04 PM
Unikpearl (2834)
Naijapals Addict (f) | 1 year ago

Na wa o

posted: Feb 17 2012, 10:20 PM
purityjustice (1668)
Naijapals Addict (m) | 1 year ago

crap

posted: Feb 17 2012, 11:06 PM
NJOKUPRINCE (326)
Upcoming (m) | 1 year ago

Quote from: cadanre on Feb 17 2012, 04:27 PM
NA DE GUY'S FAULT. WETIN CARRY HIM ACCEPT IGBO GIRL. NA REAL SUICIDE. IT WILL BE BETTER FOR HIM TO DATE A COBRA OR A RATTLE SNAKE THAN TO DATE AN IGBO GIRL.
your father



. . .

posted: Feb 17 2012, 11:19 PM
HOPEA23 (20017)
Addicted Hero (f) | 1 year ago

 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed



LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.

posted: Feb 17 2012, 11:27 PM
HOPEA23 (20017)
Addicted Hero (f) | 1 year ago

if na another trible na..una wa be ibos here to rain insult on that trible..because this one na ibo woman..all of una nor want make some one yaba una..abeg make una go sleep jare...



LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.

posted: Feb 17 2012, 11:31 PM
bigchi (418)
Upcoming (f) | 1 year ago

all of una way dey insult igbo na jealous dey run una belle cus una no fit be igbo

posted: Feb 17 2012, 11:44 PM
lertipha (878)
Upcoming (f) | 1 year ago

Everyday now na die die like chicken news we dey read.

posted: Feb 17 2012, 11:45 PM
bigchi (418)
Upcoming (f) | 1 year ago

instead of commenting on issues at hand u here saying rubbish

posted: Feb 17 2012, 11:48 PM
Unikly (644)
Upcoming (f) | 1 year ago

Hmmm....Na Wa Ooo...

posted: Feb 18 2012, 12:15 AM

1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 61

Login To Reply


Jump to: