FinlandGuy at 1-04-2012 12:40 AM (12 years ago) (m) So wetin una wan see,People wey dey fucck Abi??
Una wan see Chimpanzee making love to Human being and una no even check date,una just dey run dey come here ok naaaa
" I No go Tell Una SayI Don Do Una Popi "
APRIL FOOL.
Nwanne Imechara Bia Ebe a Hahhahahahahahahhahahaa lol April Foollllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll Posted: at 1-04-2012 12:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
|
HOPEA23 at 1-04-2012 12:44 AM (12 years ago) (f) Lol..but u never enter April but u got me tho
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 1-04-2012 12:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 1-04-2012 12:44 AM (12 years ago) (f) I mean I never enter April
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 1-04-2012 12:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 12:53 AM (12 years ago) (m) I mean I never enter April
Niaja don enter hahahahahahaha Posted: at 1-04-2012 12:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uchen01 at 1-04-2012 12:56 AM (12 years ago) (m) first time wey unna catch me wel done poster!!!!!!!@@@@@@ Posted: at 1-04-2012 12:56 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 01:04 AM (12 years ago) (m) Haahahahah so u follow come here Posted: at 1-04-2012 01:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
famous5 at 1-04-2012 01:33 AM (12 years ago) (m) Ode poster Posted: at 1-04-2012 01:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
musaub at 1-04-2012 05:34 AM (12 years ago) (m) , u really got me. I must confess i really fell 4 it. Nice try though. April foooooollll!!! Posted: at 1-04-2012 05:34 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
na waaooo...so poster na u b d 1st fool wey enter April
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-04-2012 07:13 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Oboy u carry me oo hmmm Posted: at 1-04-2012 08:16 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ultimate70 at 1-04-2012 09:12 AM (12 years ago) (m) LOLZ...I fall sha...no worry first no dey pain...funny!! Posted: at 1-04-2012 09:12 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
osupia at 1-04-2012 11:17 AM (12 years ago) (m) Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 12:04 PM (12 years ago) (m) Reply |
FBI_CIA at 1-04-2012 12:25 PM (12 years ago) (m) Just stop by to say Hi
Ye'll are under arrest for seducing me wif ya big boobs 'n' booty Posted: at 1-04-2012 12:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pjima at 1-04-2012 12:29 PM (12 years ago) (m) ehh ndia ewetagom..chai this people catch me oo Posted: at 1-04-2012 12:29 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mek I run comot here b4 d guy go know say me sef enter 4 d April fool
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 1-04-2012 12:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oh boy na waa oo I forgot the April fool oooo chai !!! Posted: at 1-04-2012 04:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sorry poster u no get me Posted: at 1-04-2012 04:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 09:54 PM (12 years ago) (m) Mek I run comot here b4 d guy go know say me sef enter 4 d April fool
See u where u wan run go,i catch you,U follow for the poeple wey wan see honeypot gene and atiku kwulikwuli hahahahahaha Posted: at 1-04-2012 09:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 09:55 PM (12 years ago) (m) Oh boy na waa oo I forgot the April fool oooo chai !!! sorry i no Know say u go come here, for no post am. Any way na April Fool Posted: at 1-04-2012 09:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |