Treasure2 at 4-04-2012 08:42 AM (12 years ago) (f) nawaoooooooo..me i want talk ooooo..but i dey fear oooo,,make them no fight me...ok.. good morning every body in the house ...make i talk ... I no knw say you sabi fear like this. Talkam make i hear. Posted: at 4-04-2012 08:42 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Guys answer him!
Experience shows that African American are best in bed and and honest they are not pretenders, ofcourse culture is the only challenge... Posted: at 4-04-2012 08:52 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 08:53 AM (12 years ago) (m) I no knw say you sabi fear like this. Talkam make i hear.
no bi u put fear for my body for this place,,na u bi the first person to fight me here,,,u don forget,,make i talk make owner fight me ,,,,why me no go fear ,, Posted: at 4-04-2012 08:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 08:54 AM (12 years ago) (m) ye ye pikin, na u talk nam ooo..but why me bi yeye pikin ,, Posted: at 4-04-2012 08:54 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
LEONE at 4-04-2012 08:55 AM (12 years ago) (m) African babes for life, No controversy. Posted: at 4-04-2012 08:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 4-04-2012 08:56 AM (12 years ago) (f) no bi u put fear for my body for this place,,na u bi the first person to fight me here,,,u don forget,,make i talk make owner fight me ,,,,why me no go fear ,,
No be you look for fight with your running mouth. Posted: at 4-04-2012 08:56 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 08:56 AM (12 years ago) (m) Bia d*1*ckman, na who do you dis ?
na u nah ,,u don forget,, Posted: at 4-04-2012 08:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 4-04-2012 08:57 AM (12 years ago) (f) na u talk nam ooo..but why me bi yeye pikin ,,
Bc of that your profile name. Posted: at 4-04-2012 08:57 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 08:59 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 4-04-2012 09:00 AM (12 years ago) (m) Reply |
verah at 4-04-2012 09:00 AM (12 years ago) (f) mnnnnnnnnnnnnnnnnnn........
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 4-04-2012 09:00 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmagod1 at 4-04-2012 09:01 AM (12 years ago) (m) guys this one wey i never hear from that mugu wey dey stop by to say hi una sure say the never admittam for hospital? ??. Posted: at 4-04-2012 09:01 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 09:02 AM (12 years ago) (m) African babes for life, No controversy.
them go fight u bros,,no call name ooooo.. Posted: at 4-04-2012 09:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 09:04 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 4-04-2012 09:04 AM (12 years ago) (m) Reply |
wilat at 4-04-2012 09:05 AM (12 years ago) (f)
i love me Posted: at 4-04-2012 09:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 09:07 AM (12 years ago) (m) guys this one wey i never hear from that mugu wey dey stop by to say hi una sure say the never admittam for hospital? ??. e bi like so oooo,,the guy dey hospital..make him say hi from hospital nah,,, Posted: at 4-04-2012 09:07 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 4-04-2012 09:08 AM (12 years ago) (m) Reply |
I prefer a negro chik all the way ............................ Posted: at 4-04-2012 09:12 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wilat at 4-04-2012 09:13 AM (12 years ago) (f) woman na woman as long as u get what she wants!!!!it does not need vacabulary words to know that very simple!!!america europe asia arabu all na desame, no different they can love if u cherish it, they can fcuk well if u teach her should incase u dnt like the style u wanted from her. she will learn it very quickly just to plz but is must that u will cum.. just dat we the fcuck sometimes.. thats my opinion
Nawa
i love me Posted: at 4-04-2012 09:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |