Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 62
121  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Plain Crash on: 22-04-2009 07:10 PM
Quote from: Sillyjokker on 22-04-2009 07:03 PM
Quote from: Sheenor on 19-04-2009 08:33 AM
Poster wetin happen na


                           Roll Eyes Roll Eyes Huh? Huh? Huh?
answer am na! why u dey do face like say u see "long tin"
122  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 22-04-2009 07:04 PM
Quote from: nickyvil on 22-04-2009 06:16 AM
i fall asleep so where we dey na
u still dey where u dey luk for ironlady central ass!!
123  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 22-04-2009 06:57 PM
Quote from: iphie on 22-04-2009 11:06 AM
lol, 4 ur mind na him u b virgin, anyway u r not allowed to make a confession, so as sheenor go talk LOGOUT
14 inches don kolo! somebody call rezi!!!!!
124  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U WAN PLAY WITH CROCRODIE on: 22-04-2009 06:51 PM
na dat ur windscreen wey no get wiper no alow u see well, who dey climb tree? ple wey don high dey tree? abi persin wey don jogodo dey play lotto?
125  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 22-04-2009 06:46 PM
Quote from: skarfies on 22-04-2009 06:44 PM
WETIN UNA DEY TALK SHEY UNA WAN DASH AM MONY...Huh???///...//.
how u take know say we no go dash am money? afterall, dem talk say ask and it shal be give unto you! no be so?
126  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BAKED BEANS on: 22-04-2009 06:42 PM
Quote from: omatseye on 22-04-2009 06:03 PM
Quote from: degreatest2 on 22-04-2009 05:32 PM
Eyahhhhhhhh, sorry u hear?
u don come again...wetin u buy com...
thank u jare, i buy guguru and epa with some boli as i dey come but Iphie don collect everything chop am!
127  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE PREGNANT PRIEST on: 22-04-2009 06:30 PM
Who is taking of panties here oh?
128  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U WAN PLAY WITH CROCRODIE on: 22-04-2009 06:28 PM
Chei! these pple are high, very high!
129  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Men can go to any length .... !!! on: 22-04-2009 06:24 PM
Iphie Iphie, i know say u go laugh!!!!
130  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE HOW KENNEE BE WHEN SMALL on: 22-04-2009 06:21 PM
Iphie, na for road train dey tanda now? hin wan pick passenger? na wah to you oh!
131  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ugly nickyvil on: 22-04-2009 06:08 PM
Stripod and ironlady, una two go waka go tokyo go dey play luv in tokyo, before una turn dis place to romance room wen una know say small pikins plenty for here, abi una don drink petrol
132  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 22-04-2009 05:55 PM
Nicky wan take ironlady go chop dinner?
133  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BAKED BEANS on: 22-04-2009 05:32 PM
Eyahhhhhhhh, sorry u hear?
134  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NAIJA FLIGHT on: 16-04-2009 12:32 PM
this is the oldest joke on naijapals, where u dig am up frm sef?
135  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 16-04-2009 12:11 PM
Quote from: size1 on 16-04-2009 12:02 PM
Quote from: physayo on 16-04-2009 11:46 AM
very funny ha ha ha.............


na de prick funny or na degr8 funny
why una dey mention my name? una drink diesel? size 1 and physayo, take time oh!
136  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BAKED BEANS on: 16-04-2009 11:47 AM
Quote from: omatseye on 16-04-2009 11:22 AM
Quote from: emmymth on 16-04-2009 11:16 AM
Quote from: degreatest2 on 16-04-2009 09:36 AM
Quote from: iphie on 16-04-2009 09:21 AM
omatseye, omo ton seye, how u take sabi ironbabe ass colour, mo fun ra si o ogbeni
U don miss, omatseye and Emmy don go ironlady house go collect free recharge card, bt dem fulfil the condition of kissing ironlady's left ass, na so hin take know!!
Yanga dey sleep,trouble come wake am
emmy...deal with everyone of dem by floging deir black ass 2 death....carry on....
u see am, u still dey shout black ass, if u neva kiss ironlady's left ass how u go take know say na black?
137  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke on: 16-04-2009 11:20 AM
Quote from: emmymth on  9-04-2009 11:41 AM
No long thing
long thing dey oh! only be say na inside trouser hin dey stay, unless hin wan chop dinner!!! abi ur own na short tin?
138  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 16-04-2009 10:57 AM
Quote from: size1 on 16-04-2009 10:16 AM
na fyt
who u wan follow fight? u drink beans water ni?
139  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Cunning man dies na cunning man go bury am!!! on: 16-04-2009 10:51 AM
Quote from: emmymth on 16-04-2009 10:49 AM
seeing it 4 d 1st tym.Really funny
why u no go dey see am fr the first time!!!!
140  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE PREGNANT PRIEST on: 16-04-2009 10:48 AM
Quote from: size1 on 16-04-2009 10:34 AM
na kom nearer church
which kain church be dat one? kom nearer?
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 62