this is not a suicide mission so who wan follow u and mohammed,de person wan die unless na ajanni and smalljim go follow u
And all the Almajiri wey dey for North, Mcheeeeeeeeeew. I don forget, Western Education is Forbidden. dey no go school. They can't twit Lo n je be. Na only Ajani go school small and na on MONKEY be im favorite phrase.
Guy you don take style insult me small ,why you called me aboki nwenne .uche gi adikwa ya, abum nwa afo... bouble chief for that matter ...look well before you take what belong to me dash aboki.
Guy you don take style insult me small ,why you called me aboki nwenne .uche gi adikwa ya, abum nwa afo... bouble chief for that matter ...look well before you take what belong to me dash aboki.
Nwa nne no vex abeg, u na my brother naa! I just they inform u nii, 'cos she and Ajani no dey agree at all. I no say u be nwa afo naa.
I even want to date ugly girls because of one thing.any where you ask them to stay wait for you after much you will still meet them there no body will toast them but if na fine girl before you come back she go don collect like 5 to 6 differences phone numbers from men.
Just stay with Sophie jeje, since na ugly girl u want 'cos if u see Open reality pix u go just faint but hope say u be aboki sha ;cos she and Ajani na ANAMY (Enemy). She no like aboki sam-sam, not even for gate man.
hahahahhaha my man. How can some1 go dey drink coffe every minute of the day,as im coffee finish him come die,so na the one wey i drink now dey commot from his nose as i read this post make is see weather im go come back to life.
The guy go don die since na, maybe for police shootout with armed robbers in those days wey we been get Bendel State na for naija. I sure say na im ghost they post those comments, even if u drink all d coffee for this world u no go see am o, The man dey with Ajani grand father for the belle of the beast.
hahahahhaha my man. How can some1 go dey drink coffe every minute of the day,as im coffee finish him come die,so na the one wey i drink now dey commot from his nose as i read this post make is see weather im go come back to life.
The guy go don die since na, maybe for police shootout with armed robbers in those days wey we been get Bendel State na for naija. I sure say na im ghost they post those comments.
dat one no mean sey u go dey maltreat any woman wey u dey date..or marry na.. as all men are nt d same so are all women not the same.. i dey vex for u o
Sophie, consider marrying this guy o. You both will make lovely life partners, n i know u won't misbehave 'cos u wouldn't want to swallow ur teeth during an argument. Abveg no vex, person wey vex dey lean for yansh or u no wan make ur baka be like Kabilla own .
Sophie can u see that the guy is a sweetheart, he has forgiven u. So sweet and romantic, please learn to pet and beg ur hubby o. No be say u go come be love Doctor for net.
Thank you my brother, God bless u for forgiving her. God will give u a wife that will not do that to you in Jesus name, 'cos as our faces are diff. so is our weaknesses. One man's meat is another man's kpomo!