Should I tell My Husband That my Son Is Not is His Son? (Page 5)

Date: 04-12-2012 10:12 am (11 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- sophiebaby at 4-12-2012 05:11 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: FRATERNIZE on  4-12-2012 05:09 PM

Not every woman i dey  maltreat ... but those wey dey claim sey them wise want dribble me when i don comment some cash

abeg go sidan..ur weight no reach

Posted: at 4-12-2012 05:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dabattleaxe at 4-12-2012 05:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: FRATERNIZE on  4-12-2012 05:09 PM

Not every woman i dey  maltreat ... but those wey dey claim sey them wise want dribble me when i don comment some cash

I believe u my guy, u d man. No mid them joor. I feel you joor.
Posted: at 4-12-2012 05:12 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 4-12-2012 05:13 PM (11 years ago)
(f)
 Huh?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 4-12-2012 05:13 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dabattleaxe at 4-12-2012 05:15 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: vimak on  4-12-2012 04:37 PM
where in IGBOLAND does such a thing happend?the IGBO'S does't take another man blood, so mind what you are saying here.

Maybe in his village naa.
Posted: at 4-12-2012 05:15 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 4-12-2012 05:17 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-12-2012 05:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FRATERNIZE at 4-12-2012 05:17 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  4-12-2012 05:01 PM
na twins u dey gv woman.. how many of the twins wey don abort..  arabanko like you  Grin Grin Grin

Never abort  twins before  but i dey dash twins .....you wan try abeg .....arabanko  is allow for men only...
Posted: at 4-12-2012 05:17 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 4-12-2012 05:19 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: FRATERNIZE on  4-12-2012 05:17 PM

Never abort  twins before  but i dey dash twins .....you wan try abeg .....arabanko  is allow for men only...

u dey dash dey trowey am inside toilet..yeye  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-12-2012 05:19 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FRATERNIZE at 4-12-2012 05:24 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  4-12-2012 05:11 PM
abeg go sidan..ur weight no reach

U never jam me in action  before that why.......
Posted: at 4-12-2012 05:24 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dabattleaxe at 4-12-2012 05:28 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  4-12-2012 05:19 PM
u dey dash dey trowey am inside toilet..yeye  Grin Grin Grin Grin Grin

Sophie this guy go give u belle for net o, he is just too much. I don tell u, n no come post am here say one guy give u belle for net o.  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 4-12-2012 05:28 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- FRATERNIZE at 4-12-2012 05:29 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dabattleaxe on  4-12-2012 05:12 PM
I believe u my guy, u d man. No mid them joor. I feel you joor.

 Bro you too much ....you know them well . Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2012 05:29 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dabattleaxe at 4-12-2012 05:31 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: FRATERNIZE on  4-12-2012 05:29 PM

 Bro you too much ....you know them well . Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 4-12-2012 05:31 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dabattleaxe at 4-12-2012 05:34 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  4-12-2012 05:19 PM
u dey dash dey trowey am inside toilet..yeye  Grin Grin Grin Grin Grin
No think say u go fit hide inside toilet, he'll reach u o. Far away eeee, I fit reach u any were u dey e o. Na Sound Sultan sing am.
Posted: at 4-12-2012 05:34 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Noble12 at 4-12-2012 05:36 PM (11 years ago)
(m)
Ok
Posted: at 4-12-2012 05:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FRATERNIZE at 4-12-2012 05:39 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dabattleaxe on  4-12-2012 05:28 PM
Sophie this guy go give u belle for net o, he is just too much. I don tell u, n no come post am here say one guy give u belle for net o.  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2012 05:39 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Biafranwar at 4-12-2012 05:44 PM (11 years ago)
(m)
Tell him the truth and believe me he will welcome it
Posted: at 4-12-2012 05:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Infinity77 at 4-12-2012 06:34 PM (11 years ago)
(m)
Nothing,you have said the truth that u kept the pregnancy.So it is left for him to accept you if he truly loves you and the baby which he already has been taking care of or he send u back to your parents.Any of the above cause u there is no other option
Posted: at 4-12-2012 06:34 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- orjiwolo at 4-12-2012 06:42 PM (11 years ago)
(m)
A month later in January.............I delivered a baby boy in August
7 months the guy na mumu,
Posted: at 4-12-2012 06:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dlimelite at 4-12-2012 06:51 PM (11 years ago)
(f)
Just tell him the truth. Besides the truth will eventually dig it's way out.
Posted: at 4-12-2012 06:51 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 4-12-2012 07:05 PM (11 years ago)
(m)
If am ur husband I will send u packing..

Posted: at 4-12-2012 07:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- FinlandGuy at 4-12-2012 07:16 PM (11 years ago)
(m)
This Sophiebaby self no fine,she dey like person wey dey do fasting  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2012 07:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10