Show Posts
Pages:
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 124
221  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: He don happen on: 18-05-2011 01:57 PM
Kingjoe.. you know say you be my friend even if na useless one you be... you fit dey work for my friend grandpa farm of pepper
222  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A funny crime on: 18-05-2011 01:55 PM
ok ooo
223  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: You Are Telling the Truth on: 18-05-2011 01:52 PM
ok
224  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: New Trick on: 18-05-2011 01:48 PM
Quote from: Emmagency9 on 17-05-2011 12:13 PM
Quote from: bodeniyi on 17-05-2011 05:43 AM
@Poster.. if una don manage go computer school for once, una no go let us rest about restarting computer or closing page with shortcut.. shey?
Na me say make u no go primary school? If to say u go, u for know say that shortcut na pry school nai we learn that one. Or maybe na pako school u go. eyah
yes emmagency oo.. na pako school I go.. thunder fire the computer teacher wey teach you the rubbish wey you post on here now sha..
225  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: He don happen on: 18-05-2011 01:46 PM
Stephen.. I fear when I see am
226  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / He don happen on: 18-05-2011 01:25 PM
una don hear
227  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: da original 2 face on: 17-05-2011 05:45 AM
mchew
228  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: New Trick on: 17-05-2011 05:43 AM
@Poster.. if una don manage go computer school for once, una no go let us rest about restarting computer or closing page with shortcut.. shey?
229  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ''mommy wotcha doin??? on: 17-05-2011 05:41 AM
Nice one
230  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If you are you and I am me then who are they? (Page 2) on: 17-05-2011 05:34 AM
They are idiots like you..@poster
231  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MOTHER AND SON on: 17-05-2011 05:33 AM
posted before b4 b5
232  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty minds dnt read: 4th Grade Student (Page 2) on: 17-05-2011 05:32 AM
posted b4 b4
233  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Doctor to be. on: 17-05-2011 05:28 AM
Posted b4 b4
234  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NEW EQUATION on: 15-05-2011 04:58 PM
Nice one....
235  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Foolish Men (Page 4) on: 15-05-2011 04:55 PM
Him mumu get correct level.. na first class.
236  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE BROKEN FINGER on: 15-05-2011 04:47 PM
ok
237  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Great Joke on: 15-05-2011 04:46 PM
Poster, how did you manage to escape from that hospital?
238  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "you have got a very small organ" on: 15-05-2011 04:45 PM
perfect answer... nice one
239  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Love & Nigerian Politics on: 15-05-2011 04:44 PM
posted b4 race to power b4 b4
240  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PROSTITUTE on: 15-05-2011 04:43 PM
posted b4 b4 b4 b4
Pages:
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 124