Foolish Men (Page 3)

Date: 10-05-2011 1:17 pm (13 years ago) | Author: Kolawole Hammed
1 2 [3]
- Skypon2002 at 14-05-2011 01:22 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 13-05-2011 03:39 AM
Quote from: hammedkola on 10-05-2011 02:18 PM
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 01:58 PM
o boy u just come forum abi?
u never jam.........

them dey tell u the fact but u no wan believe
oya bring AK47 make u shoot us   Angry Angry Angry Angry Angry

No to be candid....What bring d matter of old ones here if not that he lacked respect for his old ones?
@Hammed.. him no really dey refer to your old ones oo. abeg no get Stephen wrong oo.. him dey try talk say Skypon senior you for the forum.. as in na him be the old one wey him dey try refer to.. maybe you just got it wrong, we might be insultive sometimes on here but not to those at home.. na to the mumu wey sign in to the forum. so maintain your mumulitity. nothing do you

why u dey even waste ur time dey explain to that guy? if u explain finish, him mumulity go dey increase cos him no dey understand anything.
now wey u don explain finish, him don run go wear eyeglass......na him be say him mumu don graduate  Grin Grin

Posted: at 14-05-2011 01:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-05-2011 01:24 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: hammedkola on 13-05-2011 09:42 AM
Quote from: bodeniyi on 13-05-2011 03:39 AM
Quote from: hammedkola on 10-05-2011 02:18 PM
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 01:58 PM
o boy u just come forum abi?
u never jam.........

them dey tell u the fact but u no wan believe
oya bring AK47 make u shoot us   Angry Angry Angry Angry Angry

No to be candid....What bring d matter of old ones here if not that he lacked respect for his old ones?
@Hammed.. him no really dey refer to your old ones oo. abeg no get Stephen wrong oo.. him dey try talk say Skypon senior you for the forum.. as in na him be the old one wey him dey try refer to.. maybe you just got it wrong, we might be insultive sometimes on here but not to those at home.. na to the mumu wey sign in to the forum. so maintain your mumulitity. nothing do you

 Cool

see this one ooo
them explain something for u finish, u run go wear eyeglass........ see as u mumu reach

Posted: at 14-05-2011 01:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bodeniyi at 15-05-2011 04:55 PM (13 years ago)
(m)
Him mumu get correct level.. na first class.
Posted: at 15-05-2011 04:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 15-05-2011 05:13 PM (13 years ago)
Huh? Undecided
Posted: at 15-05-2011 05:13 PM (13 years ago) |
Reply
- Riverniger1 at 15-05-2011 05:16 PM (13 years ago)
(m)
i don post this joke b4 walahi Grin Grin

Posted: at 15-05-2011 05:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 15-05-2011 05:34 PM (13 years ago)
 Undecided
Posted: at 15-05-2011 05:34 PM (13 years ago) |
Reply
- hammedkola at 16-05-2011 10:15 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 16-05-2011 09:55 AM
:'(

why u dey cry?
Posted: at 16-05-2011 10:15 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 10:07 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 15-05-2011 05:16 PM
i don post this joke b4 walahi Grin Grin

no mind the mumu poster  Angry Angry

Posted: at 17-05-2011 10:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 17-05-2011 01:01 PM (13 years ago)
 Undecided
Posted: at 17-05-2011 01:01 PM (13 years ago) |
Reply
1 2 [3]