@poster, may ur madness remain permanent forever.....amen!
and also wit u ................amen
mad man lik u
i think say ur madness don reduce oo
na now ee com dey worst self
una wey dey mad don dey plenty for here oo
where una dey meet?
4 ur wife bath room
ok, ur wife bathroom?
no wonderrrrrrr
make u no transfer the kolo give ya wife oooo
if not una unborn pikin go dey kolo join
una go com form Kolo International Nigeria Limited. K.I.N.L.
na so u com dey produce imbecile full naija