well i don't want to be negative abt dis topic. but come to tink of, aw on earth is dis possible wen dey r d major share holders i mean d so called govts hen e jo e so fu mi, ghana celebrated 24 hours power supply yet we gave dem d power. wetin dem dey try yan now be say dem don too chop moni ni abi God don touch dia mind hen since 1960 e go beta e go beta la n ba kiri, anyway sha i blv in God not d govts cuz some pple neva c gen b4 let alone own 1, if u listen to koko iwe iroyin evryday u will hear pple complaing of not seeing light 4 months, yrs n so well sha, upon all dia body still fresh pass all dose our govt pikins onto say dem dey go abroad as if say dem dey go lagos all well n good i just dey pass!!!!!! o.

i just say make i branch dis place.