wetin consine d guard withn their sex mayb him never sex 4 long nd d way wey dem dey do am com dey hungry am and him no fit dey look them na im mak im machet d woman.mak him go find him girlfriend aldo she go deny am.
mr virgin al dis tin wey u dey tak na true evidence sey ur girlfriend dey pretend since she get STD so u tik sey na al girls get am. mak u go treat am oh