Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: I need your help on: 18-11-2010 10:40 PM
Quote from: shinapeters on 18-11-2010 09:06 PM
i just hope u havent been intimate with him..............................

See question, for THREE years u say dem never chop apple?...The question when you for ask be say, HOPE YOU ARE NOT PREGNANT?
2  Forum / The Buzz Central / Re: When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi on: 24-07-2010 10:49 AM
make una leave the woman with her life...stupid gossips too plenty for this site...craze
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHY DOES FED. GOVT. NEGLECT THE HARSH TREATMENT OF NIGERIANS ABROAD??? on: 27-06-2010 09:14 AM
WELL, THIS QUESTION GET TWO ANSWERS.

(1) NO BODY SEND YOU GO DO BAD FOR THERE YOU DEY, IF YOU THINK SAY THEM DEY TREAT YOU BAD ABROAD, COME BACK HOME THEN YOU GO KNOW SAY THE TREAMENT FOR HOME BAD PASS THE ONE WHEN YOU DEY GET FOR ABROAD. I READ JUST NOW SAY NAIJA POLICE KPAI DRIVER FOR N20 ALLOWEE....NAIJA POLICE DON CATCH ME THREE TIMES..(FIRST ONE) ME AN MY GUY GET NIGHT SESSION FOR STUDIO, AROUND 10PM, MAKE WE COMOT FOR STUDIO BUY SUYA FOR OUTSIDE NA WE TAKE REACH STATION. (SECONDLY) POLICE SEE MY CAMERA AND AS FOR RECEIPT, I CARRY AM GIVE THEM..POLICE LOOK THE RECEIPT TELL ME SAY THE LETTER (e) DEY FOR THE CAMERA BUT E NOR DEY FOR THE RECEIPT SO NAKE FAKE ONE, I REACH STATION. (THIRDLY) BUT NOR BE THE LAST OHH, BUT I NOR WANT TALK PLENTY, POLICE SEE ME DEY WAKA AROUND 9PM FOR MY STREET, TEL LME SAY NA LATE NIGHT MOVEMENT, I REACH STATION...NOR BE SAY I DEY REACH THE STATION DEN I GO HOUSE OHH...I DEY BAIL OHH...YOU CAN'T GET THIS SIRT OF TREAMENT ABROAD...FOR NAIJA PEOPLE FEAR POLICE PASS THIEF BECAUSE NIGERIAN POLICE NA LEGALIZED THIEVES.

(1) SECOND ANSWER, WEDA U BAD OR YOU GOOD, YOU BE THE CITIZEN OF A NATION AND IT'S THE REPOSIBILITIES OF THE GOVERNMENT TO PROTECT THEIR PEOPLE. AMERICAN GO DO FOR ANOTHER COUNTRY, AMERICA GOVERNMENT GO SAY BRING AM COME AMERICA TO SERVE HIM/HER TERM...PROTECTION.....IF THEM GIVE YOU TEN YEAR FOR ANOTHER COUNTRY..IF YOU DON COME AMERICA NA FIVE YEARS....THE GOVERNEMTN OF AMERICA KNOW SAY THEIR PERSON phyuk-UP UP OHH (FOGIVE MY LANGUAGE) BUT THEM GO SAY, NA STILL OUR PERSON, HOW WE GO DO.

SOME YEARS BACK, A YOUNG NIGERIAN NAME TOCHUKWU WAS WAS KILLED IN SINGAPORE BECAUSE NAIJA GOVERNMENT NOR TRY. I KNOW FOR SURE SAY THAT BOY NOR KNOW WETIN HIM CARRY BECAUSE PERSON WANT HELP AM. IF YOU KNOW HOW EAGER NIGERIAN YOUNG FOOTBALLERS DEY, THEN YOU GO KNOW SAY TOCHUKWU NOR KNOW SAY HIM CARRY ANYTHING. IF NA LIE, GO ACT AS FOOTBALL AGENT FOR ANY YOUNG FOOTBALLER FOR NAIJA, TELL AM SAY HIM DEY GO EUROPE OR ASIA FOR TRIALS, FOR AIRPORT GIVE AM ANOTHER BAG MAKE HIM GIVE YOU PARTNER WHEN HIM ARRIVE, HE WILL NOT AND NEVER ASK YOU WHATS INSIDE THE BACK...ALL HE IS THINKING ABOUT HE THAT, WOW I AM LEAVING NAIJA, I AM GOING T PLAY FOOTBALL AND TOCHUKWU WAS THE VICTIM OF SUCH ACT AND THE NIGERIAN GOVERNMENT DID NOTHING TO HELP THIS YOUNG MAN....SO MAKE I REST MY CASE FOR THIS YEYE CASE.
4  Forum / Politics / Re: HOW WILL YOU RATE YOUR STATE GOVERNOR? on: 27-06-2010 08:52 AM
WAIT OHHHH....ALL I HAVE SEEN FOR FAR, I NOR LIKE AM.....IF YOU WANT RATE...THE NAME OF THE STATE AND THE NAME OF THE GOVERNOR SO THAT WE GO KNOW WEDA NA TRUE YOU TALK ABI NA LIE BECAUSE WE ALL DEY SEEE.

IF I SAY, MY GOVERNOR IS THE BEST AND HE HAS DONE A LOT FOR MY STATE, HOW U WANT TAKE KNOW THE GOVERNOR WHEN I DEY TALK ABOUT AND WHAT STATE?

SO MAKE WE RATE IN THE RIGHT WAY.

OK, ABOUT MY STATE THE BIG HEART OF NIGERIA, THE ONLY THING I SEE THE GOVERNOR DO NA LOTS OF ROUND-ABOUTS WITH LIGHTS ON THEM, NOTHING ELSE. THE ROADS WHEN HIM DEY DO NOW NA THE ONE WHEN IBORI START AND HIM NOR FINISH AM BEFORE THEM GBASE AM SO, AND I KNOW SAY UDUAGHAN NOR GO STILL FINISH THEM COS THERE GAT TO BE CONTINUITY IN UN-FINISHEDG ROADS AND PROJECTS IN OTHER FOR THE NEW GOVERNMENT TO CHOP FROM...ABI I LIE?

MAKE UNA LEAVE THOSE PEOPLE, DEM KNOW WETIN DEM DEY DO...WE JUST DEY DO NUMBER 2 FOLLOW DEM, IF YO ULIKE RATE YOUR GOVERNOR ZERO FOR HERE, HIM NOR SEND YOU, CHOP THE MONEY, START THE PROJECT HIM NOR FINISH AM..THAT ONE CONCERN YOU, SECURITY DEY PLENTY...WELL, MAKE I REST MY CASE BECAUSE AS I DEY TYPE THIS THING NOW I DON DEY VEX AND RIGHT NOW I WANT RATE ALL THE GOVERNORS WHEN DEY NAIJA...BIG ZERO FOR ALL OF THEM, NOR ASK ME WHY BECAUSE YOU KNOW WHY. LEAVE AM LIKE THAT.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strip Clubs Back With Full Force, Lagosians Rush To Watch on: 4-06-2010 11:35 PM
Well I nor dey want talk for things like this but naija still better pass many countries in the world, una nor dey see people for show glass for Europe, prostitution na job for Europe and them dey pay tax....if na lie google RED LIGHT DISTRICT in Amsterdam make u see wetin I mean.

I am not saying what these girls are doing might be right but life is all about decision and its a free world.

Even God gave us the free will to decide on what we want to do with our lives and it is not the business of anyone to question that God will judge and as such, stop posting peoples pictures online creating a bad image for them, if na your sister dey do this one, you go carry her picture come put online and write all this things?

WEll, nothing is important untill it becomes personal...I rest my case
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lafz & Jamz...Live in Prague.....August 23rg 2009 on: 1-08-2009 07:43 PM
Quote from: coolguys235 on  1-08-2009 04:33 PM
mr poster ........ wan advertised....... wrong forummmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Huh? Huh? Huh? Huh?

Coolguy235...I see an reach like that............
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lafz & Jamz...Live in Prague.....August 23rg 2009 on: 1-08-2009 07:01 AM
wetin confuse you?........
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Lafz & Jamz...Live in Prague.....August 23rg 2009 on: 1-08-2009 12:53 AM
Da. BlackHOuse Jamz Entertainment......Presnets...Lafz and Jamz 2oo9
9  Forum / Religion / Re: Chris Oyakilome of Christ embassy humiliated in South Africa on: 13-05-2009 08:29 PM
If a man sin and confess God Almighty is willing and faithfull to forgive us, Pastor na title, being a Pastor dosn't make anyone perfect, it doesn't make you above sin, you can fall........but the ability to know that you have sinned and confess, God is ever ready to forgive...............It might be true...I don't know......must of us do the same thing and no body is talking about it but we are here saying about a man like us.............................

Those people when eat with Jesus Christ, drink with am....see the miracles when Him do...them still fall to sin ..................... WE ARE MEAN...ALL WE ASK FOR IS THE GRACE....I DON'T KNOW THE MAN BUT MAKE WE LEAVE AM.

ONE LOVE
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Women who retain their father's name after marriage. on: 30-04-2009 08:33 PM
Well "NAME"...thats strange......It might interest you to know that it depends on so many things.

I have gone through what must of you said here, some said it doesn't really mean anything if she keep her father's name of take the surname of her husband.

Let me start by saying this, for instance...a guy called Tom is about to get married to a get called Cynthia......na the man they bring all the cash ohhh, na the man dey ask for wife oohhh but when the wedding card it out bodly written it is always "CYNTHIA weds TOM".....that one dey.

Lets go to the Genesis of a man and woman coming together...Adam only said this is the bone of my bone and the flesh of my flesh....he did not say this is "Mrs. Eve Adam"....that was then

In this generation (African Tradi)...if a woman is living with her husband and still bears the name of her biological father it is like disrespect to her husband, secondly....now when husband hard to see (No disrespect to women)...they want to answer the name of a man to show they are married....

So depends on where you are from............how you see it.............what it means to you................

I nor dey find woman.......I they find money because when peper don rest.........women go find my name..............I nor need to tell them...........Even if the name of my papa na "CRAZE" them go still find the name because peper rest..........na make I dey advice all men.....try hustle make you make am because na the peper whe nyou get they give you name................

Poverty is a curse of the law for violating the law....as you read this and believe in yourself that you can make it is life...then you make step into the light and that light will work for you and give you a NAME, PLACE AND VOICE...........ONE LOVE
Pages: