Quote from: blessland on 29-04-2012 09:35 PM
abeg what about d face of d guy dem show say na em bomb newpaper news where d guy now?

when e b say na sim dem dey talk about now.
Na correct question be that o,we no hear anything regarding the bastard wey police catch...ooooooo nigerian police:(

