See yeye people....won die of jealous....hopi sef never ready for me cause i never hear from her, any way if possible she correspond and things work out we go invite you all for our wedding day....lol
@Hopi i like this one below your comment oooo: I need,I neeed a luvthe one the can make me feel ...Me sef need love i think we're match.
This postee sef na so e go take style rape all girls in there street still dey tell us say na dem they rape him....help me ask this guy how him something raised up if him sef no won do...he come dey call am rape, him dey ake 2k dey enter dem...no reach my street oooo......Lmao
You ladies are the prob...a lots of examples especially when a man is not ready for marriage you push him into that and trouble start from there...having born by mistake kids....lol
CAN I MAKE INQUIRY? IF YES MY SUGGESTION IS TO LET NIGERIA USE THE STYLE OF COMMUNIST GOVERNMENT LIKE THE PEOPLE'S REPUBLIC OF CHINA, AND ALSO TO MAKE THE LAW OF ONE CHILD FOR ONE FAMILY, THIS WILL HELP ECONOMY AND POORVERTY FOR THE RELIGION WILL STOP WITH COMMUNIST.