Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: I need a guy on: 24-11-2009 05:41 PM
GUY ABI NA THE FIRST TYM WEY U GO SEE THIS KIND THING ONLINE? I NO SURE SAY DEM CIRCUMCISE U SELF NA HIM MAKE UR DICK DEY SCRATCH U. U FIT FORK GOAT SELF BECAUSE OF AGRO HOLD U.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man dies in hotel room after sex on: 24-11-2009 05:35 PM
THE MAN FALL MY HAND.NA DEVIL CATCH AM.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: I need a guy on: 24-11-2009 05:29 PM
U DEY FIND MAN TO KILL ABI? U FOR START TO DEY DOAM WITH UR NEIGHBORS. HOW MUCH U EVEN GET TO PAY SOMEBODY WEY WANT TO GIVE U HIM STRENGHT. IF U INVITE ME TO UR WEDDING THE GIFT WAY I GO GIVE UR HUSBAND NA ONE BIG CARD WITH S-O-R-R-Y WRITTEN ON IT.BECAUSE HE IS DRIVING TO HIS GRAVE.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian man married his daughter to get residence in britain on: 24-11-2009 05:14 PM
NA WAOO FOR NAIJA PEOPLE, WE ARE ALWAYS CREATIVE WHEN IT COMES TO PROBLEMS. LET ALL IN THE WORLD GIVE US (NAIJA PEOPLE) TYM WE GO PREFER SOLUTION TO WOLD PROBLEMS.  Cool
Pages: