HOPEA23 at 24-11-2009 01:53 AM (15 years ago) (f) My luv nor mind that mumu number5(ebuk4)na yeye dey worry him my love @mr world why u dey insult kennee like that na?..... nor like ma kennee na fun person to be around with...abeg nor dey insult u guys should be on good term.
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 24-11-2009 01:53 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 02:06 AM (15 years ago) (m) ok but sweetie warn him to dey respect his human physiognomy or i will insinuate words on him
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 02:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 24-11-2009 02:09 AM (15 years ago) (f) Luv waiting he even do to you self?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 24-11-2009 02:09 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 02:13 AM (15 years ago) (m) i write grammar and he no fit read am,he dey ask wetin de grammar mean
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 02:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
passing
anything worth doing is worth doing well Posted: at 24-11-2009 08:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 03:40 PM (15 years ago) (m) u no serious
COMOT HERE
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 03:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tolexo at 24-11-2009 03:59 PM (15 years ago) (f) okie Posted: at 24-11-2009 03:59 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HOPEA23 at 24-11-2009 04:53 PM (15 years ago) (f) i write grammar and he no fit read am,he dey ask wetin de grammar mean
hahaahha..he was just playing with you
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 24-11-2009 04:53 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 04:57 PM (15 years ago) (m) OK NA...BABY HOW U DEY NA
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 04:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 24-11-2009 04:57 PM (15 years ago) (f) am good and you?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 24-11-2009 04:57 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 05:02 PM (15 years ago) (m) AM XTRA COOL
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 05:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 24-11-2009 05:03 PM (15 years ago) (f) ight
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 24-11-2009 05:03 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 05:08 PM (15 years ago) (m)
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 05:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jkmiah at 24-11-2009 05:29 PM (15 years ago) (m) U DEY FIND MAN TO KILL ABI? U FOR START TO DEY DOAM WITH UR NEIGHBORS. HOW MUCH U EVEN GET TO PAY SOMEBODY WEY WANT TO GIVE U HIM STRENGHT. IF U INVITE ME TO UR WEDDING THE GIFT WAY I GO GIVE UR HUSBAND NA ONE BIG CARD WITH S-O-R-R-Y WRITTEN ON IT.BECAUSE HE IS DRIVING TO HIS GRAVE. Posted: at 24-11-2009 05:29 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 05:35 PM (15 years ago) (m) GET OUT.....NA PERSON LIKE U GO SEND HER PRIVATE MESSAGE...HYPOCRIS
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 05:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 24-11-2009 05:36 PM (15 years ago) (f) YAWA
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 24-11-2009 05:36 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
jkmiah at 24-11-2009 05:41 PM (15 years ago) (m) GUY ABI NA THE FIRST TYM WEY U GO SEE THIS KIND THING ONLINE? I NO SURE SAY DEM CIRCUMCISE U SELF NA HIM MAKE UR DICK DEY SCRATCH U. U FIT FORK GOAT SELF BECAUSE OF AGRO HOLD U. Posted: at 24-11-2009 05:41 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mr-World at 24-11-2009 05:43 PM (15 years ago) (m) GUY ABI NA THE FIRST TYM WEY U GO SEE THIS KIND THING ONLINE? I NO SURE SAY DEM CIRCUMCISE U SELF NA HIM MAKE UR DICK DEY SCRATCH U. U FIT FORK GOAT SELF BECAUSE OF AGRO HOLD U.
U WEY DEY TALK I KNOW SAY NA ASHAWO HOUSE BE YA LOUGE BCUZ PERSON LIKE U GO DIE WITHOUT WOMAN...........NA GREASE HOLD U.......WHINE WHINE
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 24-11-2009 05:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pepigambit at 24-11-2009 06:09 PM (15 years ago) (m) if you guys want to fight.....here is not the right place for fighting..you guys should come to my hotel room ok.
Posted: at 24-11-2009 06:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 24-11-2009 07:02 PM (15 years ago) (m) this should go to Funnyhub
Posted: at 24-11-2009 07:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |