Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / The Buzz Central / Re: When an angel becomes angry (UFUOMA EJENOBOR'S POLICE ASSAULT VIDEO) on: 17-11-2010 12:17 PM
first of all how can she b sayin those things in front of the popo,u wan show say u b star?lol why dont u just solve the issue quietly instead of makin noise, mumu ,com western world mak u see as  star dey handle issue ode
2  Forum / Relationships & Romance / Re: so sick of love songs.... on: 17-11-2010 11:44 AM
u got to roll it slow,by love doctor
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DEADLY HOUSEHELP Steals mistress’ money, laces her tea with rat poison on: 17-11-2010 11:39 AM
no matter how much i have i ll never get a maid,never......................i take of my thing my self fo real
4  Forum / Relationships & Romance / Re: im confused on: 15-11-2010 05:48 PM
Quote from: Ninigirl on 15-11-2010 05:31 PM
Quote from: nickyvil on 15-11-2010 05:05 PM
Quote from: Ninigirl on 15-11-2010 04:57 PM
I've gotten a brand new laptop and many goodies from a naijapals member i used to talk to, even without meeting him.


newbee how u do am abeg tell me naija guy pal make i go open gal account sharp sharp for here

I'll send it to you ... ha ha
that one u can get from some bois here i fit cut one one fo  omo if i like her but car its too much
5  Forum / The Buzz Central / Re: Assault: actress threatens to sue Speaker on: 13-11-2010 10:29 PM
baby sorry this ur real pic?u so pretty trippin,pls uhv gat fb please let me hav it pls
6  Forum / The Buzz Central / Re: Assault: actress threatens to sue Speaker on: 13-11-2010 10:03 PM
but dis girl wowo chai just a little diffr btw beaten n unbeaten
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian men are the most unromantic men in the world on: 13-11-2010 08:45 PM
i think we are really romantic recall those dayz wen i was like 14 i was already buyin card n presents fo our nigerian gurls not to talk of the d toastin chai takes time befo d gurl  ll agree.so i think nigerian men are romantic in anyway,foget i came to europe wen i was 15 i kno diffr.but nice topic poster nice topic............i beg mak we take time just dey comment our mind put no fightin aight
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boy, 5, hangs self in Ekiti on: 3-11-2010 05:10 PM
they should look into this matter really careful mayb someone did it,its not easy fo 5 year to do dat in secret without friends not around, thats if they are acting movie as we think,
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’ve slept with 700 women on: 2-11-2010 10:30 PM
this guy too much,many women own too much wen dem see were money dey na dem dey carry first lol
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Can you fall in love with someone that snores? on: 15-10-2010 07:37 AM
all the guys just dey comment love love.e b lik say all of una dey snor self,i can break up wit a gurl because of dat ,i hate it
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria's Federal Executive Council Approves N1 Billion (£4 M) To Buy Dustbins on: 24-09-2010 09:11 PM
na dustbin we nor fit still get from nigerian we must import am everything import na wah ooooooooo
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boy shots step mum with dane gun on: 24-08-2010 03:38 PM
na waooooooooooooooo small boy ur mind strong na this typ of boi dey become anini,but at d sam time time som step mother are really wicked and small boi any thing wey he mind tell am na he go do,bad pikin
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cost of removing your tattoes : 50 cent case study [yuk] on: 24-08-2010 03:25 PM
see as u boby com fine,gud boi nice,hop u nor go draw another one,9ice one 50
14  Forum / Religion / Re: Kebbi pays N2.1billion to send pilgrims to Mecca on: 24-08-2010 07:22 AM
if una lik make una use am buy ram full mecca dat na una cup of tea,dem nor first lik better thing so make una dey use una potion of the money dey buy bird so dat una god go dey answer una prayer well well lol nonsense
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Detained for stealing, 17-year-old girl gives birth to baby boy in Kirikiri on: 15-08-2010 06:34 PM
pals if one person just post coment everybody go jus dey follow am,una see were they write say na warder giv the girl bell?hey poster if u post somthin make una  dey giv d full story i beg,any way watin d girl dey do fo prison,i beg god to help her tak good care of this  baby amen
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FEC approves N21bn for 3 new presidential jets on: 12-08-2010 08:19 AM
eeeeeeeeeeeeh nawaoooooooo make una dey use sense dey chop our money ,common jonathan this is just too much common mann  u of every body 
17  Forum / The Buzz Central / Re: Jeremiah Gyang is married. on: 8-08-2010 08:26 PM
who d phyuk is this guy ?can som 1 tell me please cause  i want to kno
18  Forum / Relationships & Romance / Re: Women get 'virginity fix' NHS operations in Muslim-driven trend on: 1-08-2010 12:28 PM
Quote from: Miss_precious on 30-07-2010 08:09 PM
this is good...hmmmmmmmmmmmm (((thinking))))))

he b lik say ur own don open finish lol
19  Forum / The Buzz Central / Re: When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi on: 24-07-2010 11:02 AM
na bleach she take scater her body lik dis so na wa ooooooooooooooooo,
20  Forum / Relationships & Romance / Re: Black Couple..White baby..How will you explain this? on: 20-07-2010 05:31 PM
its posible i will ony ask if the baby was a molato but this is pur white get before u start runing ur tongue think
Pages:
[1] 2