Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Kennis Music Signs TuFace Look Alike on: 1-03-2011 02:45 PM
Princedafe, na wetin dey fockin worri you, want 2 dey yab TU BABA or wetin?
2  Forum / The Buzz Central / Re: Kennis Music Signs TuFace Look Alike on: 1-03-2011 02:02 PM
EEgbe,Shu so them don dey try to Photocopy Tu Baba.Ma Country people leave dem if the guy be Tu he can never be BABA and him be baba he can never be TU BABA. Huh?. Let's  Grin them.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 9-02-2010 02:50 PM
What makes some of our marriage of nowadays deprechiate?
4  Forum / Relationships & Romance / Re: SA: Zuma in a New Sex Scandal on: 9-02-2010 02:35 PM
dis na real bad thing,na only Baba God go save them all way them dey themsef our headmen.
5  Forum / Relationships & Romance / Re: No role for men "in future" on: 9-02-2010 02:34 PM
I beg my people 4 naija here wey i dey wey i dey talk,na only Baba God go seif them papa+mama wey dem dey kol demsef our headmen/women 4 our good land AAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAfricAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA. Because dis one is bad of dis oldman jakob or jacob suma but i believe say our Nigeria Zuma Rock no go fit do dat lailai. Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
Pages: