Posted: at | |
| |||||
Quote from: Fashalyn on 28-02-2011 06:18 PM Quote from: ugochuks on 28-02-2011 05:34 PM His name should be 2 race!! So piracy even dey for human being, I think day na only CDs, hmm why dem no clone am? Naija I hail oooo ![]() Abi oh!! cos dem too resemble abeggi this guy no even rem talkless of resemble and moreso... i didnt even sounds like tu-face in any aspect of tuface vocal.. am sure the poster is only trying to mock Kenny's music
| |||||
na wetin,i beg photocopy ko easy joooooooooooooooo if he nobi am,he no fit bi am jare Reply
| |||||
EEgbe,Shu so them don dey try to Photocopy Tu Baba.Ma Country people leave dem if the guy be Tu he can never be BABA and him be baba he can never be TU BABA. Reply![]() ![]()
| |||||
tu-face luks more better dan dis is so called luk alike. were did dey get him 4rm. or he has a twin smwere wich jst surfaced. anyway, 2baba all d way. no long tin Reply
| |||||
to be a complete 2face, Joel has to impregnate 8 girls. Reply
| |||||
![]()
| |||||
Princedafe, na wetin dey fockin worri you, want 2 dey yab TU BABA or wetin? Reply
| |||||
Quote from: princedafe on 1-03-2011 02:36 PM to be a complete 2face, Joel has to impregnate 8 girls. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Hmmmmmmm i see! Reply
| |||||
Quote from: appleman on 1-03-2011 02:45 PM Princedafe, na wetin dey fockin worri you, want 2 dey yab TU BABA or wetin? U wan fight?
| |||||
so very alike that is tufa Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: appleman on 1-03-2011 02:45 PM Princedafe, na wetin dey fockin worri you, want 2 dey yab TU BABA or wetin? He was just joking.....
| |||||
na them sabi Reply
| |||||
the boy try sha Reply
| |||||
| |||||
Am passing Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Na him brother Reply
| |||||
Na him brother Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)