Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: forget your dreams and marry me on: 25-01-2011 04:53 PM
she have d knief in her hands 2 think of whot 2 do either 2 marry or not is in her hands
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Task Force Arrests 44 Sex Workers in Lagos on: 25-01-2011 04:29 PM
abeg make dem release dem dey are helping there self since government no empoly dem, dey are looking 4 there daily bread or police wt give dem  job.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mother Jailed For 10 Years For Having Sex With Daughter's Friends on: 25-01-2011 03:57 PM
why u dey cal d woman mumu if na u d thing dey sch u know go look 4 way 2 cool d thing down make dem release her 2 go she help her self 
Pages: