Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: the P-Square twins, who is Hotter? Paul or Peter? on: 4-08-2010 11:10 AM
na wahooo 4 una
2  Forum / The Buzz Central / Re: Make una come see ohhh RMD don giv 2 gals belle. on: 4-08-2010 11:01 AM
u sure say na true talk. i no belive
3  Forum / The Buzz Central / Re: GHANA AUTHORITY ARRESTS NIGERIAN, DEMANDS FOR WORK PERMIT on: 4-08-2010 11:00 AM
na 9ja people cos am an na dem want am. u no see say Nigerian firm dong turn to Ghana firm na Ghana people full. abeg mak dem go sleep jooooh
4  Forum / The Buzz Central / Re: EXCLUSIVE :MERCY JOHNSON GOES BARE Bosom ED on: 4-08-2010 10:53 AM
D BREST na extra larg self. abeg mak i see beter thing
5  Forum / The Buzz Central / Re: Fans angry with Mercy Johnson!!!! on: 4-08-2010 10:50 AM
NA WAOO SHE NO NO SAY Bosom  NA CHILDREN FOOD AN ANY FOOD WER D DONG EXPOSE SAY HE DONG SPOIL. MEANING HER OWEN DONG SPOIL E NO GOOD 4 CHILDREN 2 EAT AGAIN.
6  Forum / The Buzz Central / Re: Is tuface truely africa's best on: 4-08-2010 10:42 AM
UNA NO SERIOUS, HOW 2FACE GO COME B D BEST LISTEN WELL OR U NO REMEMBER SAY OTHER PEOPLE DEY LIK PSQUARD AN D REST SO RELAX. LISTEN AGAIN B4 U CHOSE
7  Forum / The Buzz Central / Re: Which is the best seasonal film on: 4-08-2010 10:40 AM
"legend of the seeker" IS THE BEST OUT OF ALL D FIRMS
8  Forum / The Buzz Central / Re: mecy johnson should b kicked out of nollywood 4 indecent dressin on: 4-08-2010 10:30 AM
NA WAOH 4 UNA.ABEG MAKE UNA LEV AM ALON OR IS THAT NOT WAT THE COSTUME DESIGNER GAV HER.
9  Forum / The Buzz Central / Re: Ini Edo, Tonto Dike In Alleged Lesbianism Scandal on: 4-08-2010 10:18 AM
BIG LIE. HA WATIN MAKE PEOPLE DEY LIKE THIS...
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian student killed in Kansas City Missouri on: 4-08-2010 10:16 AM
hmmm i pety his fiancée.... may his soul rest in peace
11  Forum / Relationships & Romance / is it right 4 a girl to date more than one guy?? on: 16-03-2010 02:14 PM
is it proper 4 a girl 2 have more than one partner ??
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ‘Govt Won’t Sponsor Pilgrims To Saudi Arabia’Sponsor on: 12-03-2010 01:44 PM
hmmm What a wast of money? i dnt knw wat is relly happening wy is govt treting us like this. gvt ar mad
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Plateau women storm Abuja, protest killings on: 12-03-2010 12:43 PM
hmmm Christian should not just set down an watch Moslem's killing people one by one i think we should also get up and defend ourself. after all we ar not fools and we ar human being like them, the same God that create them created us so wy all this. Christian should get up dnt just watch somebody killing ur children try an kill them 2. MAY GOD HELP US
Pages: