GHANA AUTHORITY ARRESTS NIGERIAN, DEMANDS FOR WORK PERMIT (Page 7)

Date: 03-07-2010 8:37 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 4 5 6 [7]
- commybaby at 4-08-2010 11:00 AM (13 years ago)
(f)
na 9ja people cos am an na dem want am. u no see say Nigerian firm dong turn to Ghana firm na Ghana people full. abeg mak dem go sleep jooooh
Posted: at 4-08-2010 11:00 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kurupt419 at 7-08-2010 08:53 PM (13 years ago)
(m)
is good for 9ja
Posted: at 7-08-2010 08:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mytila at 9-08-2010 11:01 AM (13 years ago)
(m)
When the Ghanaian r doing cobbler here in Nigeria nobody asked them to bring work permit
Posted: at 9-08-2010 11:01 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- japhethjeff at 28-01-2011 11:55 AM (13 years ago)
(m)
http://yoursmiles.org/tsmile/say/t2952.gif
Posted: at 28-01-2011 11:55 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- parksonpo at 2-02-2011 01:33 PM (13 years ago)
(m)
WHO GHANA HELP?Huh?Huh?? NO BE THEM BE OUR SHOEMAKERS,OBOIMA(TAILOR),CARPENTER,PROSTITUTES,BRICKLAYERS 4 NAIJA WEY DE WAKA FREELY,COME DE ASK OF WORK PERMIT FROM BROS NAIJA HAND.IN SHORT WE GO CUT OUR LIGHT MAKE THEM DEY DARKNESS AFTER ALL THEM BLACK PASS US ....
Posted: at 2-02-2011 01:33 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- tyomon at 6-02-2011 03:11 AM (13 years ago)
(m)
every country has there immigration rule,so ghanaian police are doing there job,with fairness ,so i blame the film makers who think they are above the law,is not like nigerian were people  work in pay some cash and do what ever they like,
Posted: at 6-02-2011 03:11 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- excellent2011 at 6-02-2011 04:24 AM (13 years ago)
(m)
IS BETTER B/C U CANT EAT UR CAKE AND STILL HAVE IT , EMAIL WITHOUT YAHOO, GIANT FOR NOTHING ,GHANA IS NOT AS CORRUPT AS NIGER ,
Posted: at 6-02-2011 04:24 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- williams100 at 7-02-2011 01:17 PM (13 years ago)
(m)
NA NAIJA SABI WHO SEND DEM MESSAGE.DEM THINK SAY EVERYBODY NA ONE WEN GHANAIANS DEY OUR COUNTRY EARLY 1990'S SHAY WE DEY CURSE DEM DEY ARE PROGRESSING NOW MAKE WE LEAVE DEM.IF DEM LIKE MAKE DEM SAY BEFORE NIGERIANS GO ENTER GHANA MAKE DEM BRING VISA.NA THEIR PACKET OF CIGARRETE AND CUP OF COFFEE BE THAT.IF E PAIN US WELL WELL.MAKE WE DO OUR OWN.NOR BE TO MANY FULL GROUND SAY I GET POPULATION OR GET OIL BE THE THING.AFTER ALL DAVID OYEDEKPO TALK SAY.NOR BE WETIN YOU KNOW OR GET NA MATTER,NA WETIN U FIT DO WITH WETIN YOU KNOW OR GET.NONSENSE.E REACH GHANA WE NOR FIT SAY DEM BE RACIST OR HATE NIGERIA OOOO.IF NA WHITE WE GO SMART ENTER FRONT SAY OYINBO NA RACIST AGAINST BLACK OR NIGER.WE DEY PERCEIVE WELL WELL.NONSENSSSSSSSSSSSSS
Posted: at 7-02-2011 01:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mitaly002 at 13-01-2012 07:44 PM (12 years ago)
(m)
this can never be an issue of enemity its business we are talkin about here..let dem pay their due why cant they go to niger or mali if they can stand the bad life there! they re all running there because they dont want to rent generators for movies yeye
Posted: at 13-01-2012 07:44 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 05:56 PM (11 years ago)
(m)
nawaooo
Posted: at 11-06-2012 05:56 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 05:56 PM (11 years ago)
(m)
nawaooo
Posted: at 11-06-2012 05:56 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 05:57 PM (11 years ago)
(m)
nawaooo
Posted: at 11-06-2012 05:57 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- PoliticxGuru at 2-09-2015 11:02 PM (8 years ago)
(m)
wetin dis one com mean now
Posted: at 2-09-2015 11:02 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7]