yo naija gal in da house

see all of una , una don dey copy rap come paste put for hia
una try but
some no rhymes, just lynes, no flow
just mere formin
dat nor be rap
abeg nor push me coz if i hit
da whole house go dey on heat
´PEAX´

Hey u gurl....Not all but a little of them.....Okay let me test ma talent in here too...at least for the first time am coming out.....
I was born in ilawest
ghetto where i reside
I use ma first sight
ma rhymez are tight
I ain't son of a bitch
i love ma street life
cuz i ma cop in tha street
give me a baze linear and let me rap in ma style
I gat no friends nor folks
ma eyes are close hip hop i choose
i took overdose cos am tha wickedest MC
U try tu contest i gat six feet under feet.......
Tha End
Yaw.....Ain't try na beef
Just wanna make a Lil rhymes
Ain't try na get me wrong
