Poster ur not serious at all, Dis ppl dem too dey luk us lyk mumu...... point of ur correction stop using dis word "Escape" coz he dint escape dey just let him go so dat he will keep on representing dem..... poster u too dull for sayn dat, go tell ur pikin 4 house say dat suspect don escaped....foolish people.... Dem be suspect of BH too!!! |