Man pikin, she go don dey edmonton green now, home of illegal imigrant!
When heavy gbege gas for her head, na she go beg immigration make dem carry am go back Cameroun. London people sef dey find where dem go run go... Hahahahahaha. Abeg make I go find something chop.
BAD DECISION OR NOT BAD DECISION LEAVE HER ALONE TO HER FATE;; MANY CALLING HER A BIG DISGRACE WOULD DO THE SAME;;ABI NA UNA GET THE KEYS TO SHELL OIL IN HAND or UNA PAPA BE PIUS ANYIM;; SHE NO WANT COME BACK TO CAMEROUN CON DEY SELL FUFU AFTER THREE YEARS;; THE START MIGHT BE ROUGH FOR HER AS AN ILLEGAL ALIEN;; BUT SHE CAN WORK HER WAY OUT IN THE LONG RUN; BUT MAKE SHE NO SURFACE AT ALL FOR ASYLUM HOUSE OR WHERE BORDER AGENCY DEY;; IF THEY CONTROL HER END OF STORY BE THAT; WITH THE BIODATA AVAILBLE IT WONT BE AN EASY RIDE;;
Hmm, my guy, see as you narrate all the levels.... Hahahahah, be like you na dem oga for aduro house for London there. You sabi pass oyinbo people wey dey there sef. I no fit shout.

.. Abeg piss dey catch me here.