y would d IG of police give sure order? na for only naija ur law makers dey make laws without due consultation of d people. since e nor dey buy fuel e nor go understand wetin we dey pass through. so if i wan buy fuel for my gen i must carry d gen to d filling station first. where is dis done in this life? imagine a pic online of Nigerians lining up gen in filling station just to buy fuel. how many times our law makers don carry their gen go filling station go buy fuel? tahhhhhh |