Dem no try at all them for carry Her Go Kiri Kiri where she go dey shork :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(gari and Beans wey don Sour.
the thin wey the baffle me pass for this their fight be say instead of the to de suffer them to de fight them selves as them no dey shame make them use their guns fight.
My people make una no worry as this one don start small time one pastor go get up one day for him house say him see VISION SAY JESUS CHRIST DEY VEX SAY THEM DE CALL AM BROS JAY ABI HIM GO SAY GOD DEY VEX SAY THEM DEY CALL AM BABA GOD.