Na wa oh! where others na? abi na only stephen, solid and omo wey survive the hurricane chukwuma? Anyways make una three come give una thanksgiving offering so dat good go save una nxt.
in fact we give God the glory see as houses dey crash fences dey fall and flood dey spoil road anyway i don start to dey create my own ark
Hmmm! make the ark no go collapse like the tower of babel oh
Stephen, join me in this prayer* any person that confined ur lexical reasoning to only pb4* let him be consumed by boko haram*(beating pigeon on ur head)* any hand that is covering ur tiny brain* let him be kidnapped by militants*(dancing and shouting with ur name)* proclaiming* u are free, amen. *rings my bell*
E belike say i go join u for this prayer oh becos stephen case don tire me.
Na wa oh! where others na? abi na only stephen, solid and omo wey survive the hurricane chukwuma? Anyways make una three come give una thanksgiving offering so dat good go save una nxt.