Mercy Johnson is the love of my life,don't beff us it is our time to shine.naija guys plssssssss appreciate gud tin
Which day mercy become the love of ur life? all dis nolly wood girls dey naked for men to see?, well even say she be my sister, no come cry for me ooo, dis one wey she wan isure her hip so, after she go insure her Bosom , no talk say i no warn u o, jaramchi...

tanks for ur gossip,