I want to insure my hips - Mercy Johnson (Page 4)

Date: 23-11-2010 2:59 pm (14 years ago) | Author: yemi adeoye
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14
- FinlandGuy at 24-11-2010 11:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Bestheart on 24-11-2010 11:49 AM
Abeg I won ask guestion, wey I no dey understand, wetin men dey find for women hips, me I dey confuse.

Are you not a  woman,that question belongs to you.I rest my case be fast and give me the answer
Posted: at 24-11-2010 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bestheart at 24-11-2010 12:01 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on 24-11-2010 11:59 AM
Quote from: Bestheart on 24-11-2010 11:49 AM
Abeg I won ask guestion, wey I no dey understand, wetin men dey find for women hips, me I dey confuse.

Are you not a  woman,that question belongs to you.I rest my case be fast and give me the answer
I dey confuse, I no know.


Posted: at 24-11-2010 12:01 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- FinlandGuy at 24-11-2010 12:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Bestheart on 24-11-2010 12:01 PM
Quote from: FinlandGuy on 24-11-2010 11:59 AM
Quote from: Bestheart on 24-11-2010 11:49 AM
Abeg I won ask guestion, wey I no dey understand, wetin men dey find for women hips, me I dey confuse.

Are you not a  woman,that question belongs to you.I rest my case be fast and give me the answer
I dey confuse, I no know.




ANSWER THE QUESTION OR YOUR BOY FRIEND WILL VERSE FOR YOU.
Posted: at 24-11-2010 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 24-11-2010 12:09 PM (14 years ago)
(m)
HIP INSURANCE hmmmmm very interesting,that one say i go go back to school learn that one because my teacher no teach me that one.
Posted: at 24-11-2010 12:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 24-11-2010 12:17 PM (14 years ago)
(m)
kezaya wants to insure her hip after she don share am finish. baby you go pay dumurage to that insurance company.
Posted: at 24-11-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- henry9ice at 24-11-2010 12:29 PM (14 years ago)
(m)
   

--------------------------------------------------------------------------------

No be only  her Hip she go Insure,Make she try go insure her Manchester, because that her Manchester is large enough to be insured including her front/chest axle.Even make she go put her kpomo for fixed Deposit since men are flocking around her.

If she no know wetin she want do with her money,there are less privilege,motherless and orphanage home,let her go there and brighten their life a bit.God wey bless am no bless am make she carry her money to dash insurance company say she wan insure hip.Babes we get hip wey kpakotara onu,e no,hip wey gidigbam,fine,big,large,ryme,strong, pass that her own plenty for 9ja.

If she think say she get hip,make she try go hip competition   make we see weather she go see her period there.Na there you go see hip run.


MY BRO GOD BLESS U .....MONEY MISS ROAD
Posted: at 24-11-2010 12:29 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- FinlandGuy at 24-11-2010 12:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: henry9ice on 24-11-2010 12:29 PM
   

--------------------------------------------------------------------------------

No be only  her Hip she go Insure,Make she try go insure her Manchester, because that her Manchester is large enough to be insured including her front/chest axle.Even make she go put her kpomo for fixed Deposit since men are flocking around her.

If she no know wetin she want do with her money,there are less privilege,motherless and orphanage home,let her go there and brighten their life a bit.God wey bless am no bless am make she carry her money to dash insurance company say she wan insure hip.Babes we get hip wey kpakotara onu,e no,hip wey gidigbam,fine,big,large,ryme,strong, pass that her own plenty for 9ja.

If she think say she get hip,make she try go hip competition   make we see weather she go see her period there.Na there you go see hip run.


MY BRO GOD BLESS U .....MONEY MISS ROAD

she no even get hip pas Omotala if we are to say. Make she go insure her nose as well,we go konw weather na she go pay the insurance company or na the insurance go pay her
Posted: at 24-11-2010 12:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 24-11-2010 12:38 PM (14 years ago)
(m)
na her life na, if i like i go even insure my dick (na my life)
Posted: at 24-11-2010 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 24-11-2010 12:40 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: reginauyimwen on 24-11-2010 01:39 AM
God seee as people dey beef Mercy Johnson,na wa ooo,Nobody even talk about her suffer again,na the jealosy part them seee talk.My peeps make una take am easy oooooo.
Abeg tell them for me, bad belle pple. I dnt see anything wrong in her person n with what she has said. She dey live her life dey go n ona dey here dey kill ona self. Mercy Johnson carry go... If e pain dem, make dem go commit suicide. You complete wel as a woman. Nothing do u.....
Posted: at 24-11-2010 12:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chiwaychiller at 24-11-2010 12:44 PM (14 years ago)
(m)
I ain't no hater, but my girl is average and I really don't see the big deal with this chicken. What make this chick outstand? holla I really wanna know cus I don't see it, must be a Nigerian thing.
Posted: at 24-11-2010 12:44 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- lanudja at 24-11-2010 12:47 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: johnnjasi on 23-11-2010 11:12 PM
Mercy please don't mind them. xpecially that girl that called herself DORRISBABY that don't have front and back. She is only been jealous of your treasures .....I really appreciate the way you are been truthful about the whole things that are happening in the industry.... there talk about your hip and fail to appreciate the fact that you come out boldly to talk about your poor background unlike others that will said there were born with golden spoon in their smelling mouth. Abegiiiiii More grace to your elbow my screen goddess......
Well said. Off course is is a screen goddess Well done my pretty queen.
Posted: at 24-11-2010 12:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- FinlandGuy at 24-11-2010 01:10 PM (14 years ago)
(m)
No be to insure hip be problem,the question here is of which Policy will the hip be insured,is it against rubbery, or again fire attack or against accident? Or is it against men's cock?Huh?? Mercy you need to be specific so that we will know the kind of insurance policy to give you.
Posted: at 24-11-2010 01:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- heavenlyblues at 24-11-2010 01:18 PM (14 years ago)
(f)
please my dearest Mercy Johnson Ozioma....instead of insuring your hips please do something about your skin...a glowing skin will enable the "hips insurance company" insure your hips without delay....
Posted: at 24-11-2010 01:18 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- JARAMCHI at 24-11-2010 01:19 PM (14 years ago)
(m)
Mercy Johnson is the love of my life,don't beff us it is our time to shine.naija guys plssssssss appreciate gud tin
Posted: at 24-11-2010 01:19 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- stchristy at 24-11-2010 01:25 PM (14 years ago)
(f)
Mercy Johnson is the love of my life,don't beff us it is our time to shine.naija guys plssssssss appreciate gud tin


Which day mercy become the love of ur life? all dis nolly wood girls dey naked for men to see?, well even say she be my sister, no come cry for me ooo, dis one wey she wan isure her hip so, after she go insure her Bosom , no talk say i no warn u o, jaramchi... Huh?
Posted: at 24-11-2010 01:25 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- JARAMCHI at 24-11-2010 01:26 PM (14 years ago)
(m)
Johnson insure anywhere it is your time,i celebrate with you and your family.wishing u Gudluk in ur chosen career
Posted: at 24-11-2010 01:26 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- JARAMCHI at 24-11-2010 01:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: stchristy on 24-11-2010 01:25 PM
Mercy Johnson is the love of my life,don't beff us it is our time to shine.naija guys plssssssss appreciate gud tin


Which day mercy become the love of ur life? all dis nolly wood girls dey naked for men to see?, well even say she be my sister, no come cry for me ooo, dis one wey she wan isure her hip so, after she go insure her Bosom , no talk say i no warn u o, jaramchi... Huh?
tanks for ur gossip,
Posted: at 24-11-2010 01:28 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- FinlandGuy at 24-11-2010 01:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 24-11-2010 12:40 PM
Quote from: reginauyimwen on 24-11-2010 01:39 AM
God seee as people dey beef Mercy Johnson,na wa ooo,Nobody even talk about her suffer again,na the jealosy part them seee talk.My peeps make una take am easy oooooo.
Abeg tell them for me, bad belle pple. I dnt see anything wrong in her person n with what she has said. She dey live her life dey go n ona dey here dey kill ona self. Mercy Johnson carry go... If e pain dem, make dem go commit suicide. You complete wel as a woman. Nothing do u.....

THIS ONE NO BE MATTER OF BAD BELLE.WE NO DE BAD BELLE FOR HER SUCCESS BUT WE ARE TALKING ASS INSURANCE.MAKE SHE TRY GO MARRY WOMEN GET EXPIRY DATE. MAKE SHE TRY TO MARRY AND HAVE RESPECT IT IS BETTER FOR HER THAN TO STAY HERE DEY TALK SAY E WAN GO INSURE HER YASH WEY SHE DE TAKE SHIT.SHE NO DEY RICH PASS OMO SEXY,SHE DO FINE PASS OMOTOLA,SHE DO GET HIP PASS OMOTALA,SHE NO EVEN TRIP ME.BABES WEY GET HIP PASS AM FULL FOR 9IJA.COME TO EUROPE YOU SEE HIP RUN.WHO CARES ABOUT THAT DIRTY BLACK ASS.
Posted: at 24-11-2010 01:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 24-11-2010 01:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: heavenlyblues on 24-11-2010 01:18 PM
please my dearest Mercy Johnson Ozioma....instead of insuring your hips please do something about your skin...a glowing skin will enable the "hips insurance company" insure your hips without delay....

Thank you baby tell am oh. No be only her skin and her nose as well.
Posted: at 24-11-2010 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mysarah at 24-11-2010 01:48 PM (14 years ago)
(f)

i think she's ok becos e nor easy 2 get dat kind sof shape. keep it up girl
Posted: at 24-11-2010 01:48 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14

Featured Discussions