Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Sharing ur craziest,funniest and sexiest experience so far on: 29-03-2012 12:30 PM
My craziest sex i ever had in my life, dat ws wen i ws a stdnt of ebsu, i hav one gf, wich is really love me,
she alwas like to av sex wid me buh as a ju man, i be den, i dey ignore her, until one sunday mornin, everybodi in my lodge av gone to church, na so dis gal hold me tight for room, na so we stat dey do dis tin frm 10am.... We i do do do, she go stl tel me dat she neva dey ok, even wen my frndz fynd me cum, she dnt allow me to open door for dem,
we continue doin di tin till evenin wen two of us get tired nd slept off, afta like hour, she woke me up again dat we shd continue, na so i provoke, shout her dat "DONT U KNW SAY NA BLOOD I DEY USE".... Fear akwa ibom gals wen it cum to sex......i av anoda to share buh dat wil be later tinx
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Black Berry phone turn ladies to Nuisance on Lagos street... on: 10-01-2011 03:49 AM
even una wey talk what to use black berry.make unaa leave them, na general disaster
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christ Embassy Pastor, Chris Oyakhilome In $35million Money Laundering Scam on: 30-11-2010 09:36 AM
Make una dat man of God. D real thief ar out there, una no fit do anytin 4 dem u cum dey wory pst. Chris. Wey be say he wan bles d money 4 country
Pages: