Quote from: omorewa on 23-07-2011 10:43 AM
I LOVE YOU PASS MY MOTHER DEY THERE 
gals dem like to dey lie sef esp to demselves. if dem no c boy wey dey lie dem no go follow. hw i go c ugly woman wey i 1 do sumtin with but her body make sense die and i go tell am sey she ugly? u go carry lie giv am so d 2 of una go RELATE.