the Igbos claim to be Jews n d pple beffin dem r annoyed r dat statment. Even if dey r Jews so, r dey not hia in naija wit us. So y d hating. All I have to say is let dem dat think dey r Jews b Jews n d rest gentiles.
As for Me I AM A JEW in my mind. but dat will not take any of us to heaven. Only peace wit God will take us dia, so let try n Find that PEACE.