poster i tink say u brilliant b4 but wit dis tin wey u post just prove sey u b olodo,just imagine sey na carpenter or bricklayer,welder ,vulcanizer u dey tell say make dem dey chop dis tins ,apart from dat aw many nigerians even eat regular meals talkless of all dis wey u post,did u forget dat u once posted dat UN say dat 70% of nigerians live in not just poverty but abject poverty.ABEG no dey post nonsense joor
|