Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 06:37 PM
NAIJA CHICS UNA DON ENTER TROUBLE OOOO
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How old is Deffney that u guys call Aunty Mtcheew on: 2-11-2011 09:21 AM
poster i don see how u mumu reach and e no go better  for the person wey do u this thing
3  Forum / The Buzz Central / Re: Annie Macaulay And Chika Ike Fight Over London Billionaire, Ned Nwoko on: 26-10-2011 12:31 PM
bros comot make i pass joor
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gaddafi’s son Saif vows to avenge father’s death on: 25-10-2011 02:34 PM
saif if small pikin wen never grow teeth begin look for wetin kill him papa dat same thing wey kill him papa go kill am,better enter house go sleep
5  Forum / Sports / Re: 'people are jealous of me' - Siasia on: 25-10-2011 02:27 PM
siasia you useless no be small
6  Forum / Relationships & Romance / Re: What do i do? on: 25-10-2011 02:25 PM
you know he has a girl and you are still eyeing him nawaooo
7  Forum / The Buzz Central / Re: Foool!! Tonto Dikeh Gets a Diabolical Tattoo To Cover Her Back on: 25-10-2011 02:05 PM
make una free the gal jare,she has her life to live
8  Forum / Relationships & Romance / Re: I love my husband's friend...need your advice on: 25-10-2011 02:02 PM
wonders shall never end,bia this girl you sure say you well
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: No Homo: Nigerian Government Bans Same-Sex Marriage, N50K Fine on: 29-09-2011 07:59 AM
folabomi u don show your self na
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Leta fro Mama Tolu 2 English Teacher on: 22-09-2011 05:45 AM
poster we know say na you be tolu mumsy so na dey pretend
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oga food on: 12-09-2011 11:16 AM
mega you well so?
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: No be me! on: 8-09-2011 07:27 PM
mtchewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: uhhhmmmm on: 8-09-2011 07:20 PM
bola no be your fault ,e no go beter for the person wey do you this thing
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: unpredictable on: 8-09-2011 07:18 PM
megaone you well so?
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 100 DAYS IN OFFICE on: 8-09-2011 07:07 PM
shola dare you dey sick for brain
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: class attendance on: 27-08-2011 01:44 PM
poster you no well
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: scared to die!!!!!!!!!!!!!! on: 27-08-2011 07:44 AM
ASA IYKE YOU TOO MUCH
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: John Mikel Obi's Father Found Alive In Kano, Kidnappers Arrested. on: 22-08-2011 07:59 PM
GOD IS GREAT
19  Forum / Sports / Re: El Clasico !!! Barcelona Vs. Real Madrid (Today! 17.08.2011) on: 17-08-2011 08:06 PM
barca should go out there and do wat they know how best to do,its our birthrite
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: An Application For Permission To Date My Daughter on: 17-08-2011 10:45 AM
silly joker na your papa write am?
Pages:
[1] 2