Nigerians,make all of una shut una mouht up.Wetin una know?Even people for Naijapals sef,wetin them know?Talking about illuminati.Jay z and kanye west are not members.Them no reach.Not to talk of Dbanj or whatever he call himself.Una for Africa too dull.Una still dey believe anything una see for internet or news papers.Dbanj no reach.No be him type.Na him mate dey illuminati?Una know wetin una dey talk about?Una think say na university confra?Una brain still block for that Nigeria.Dull people.Una dey think say na level of ogboni?Make all of una get lost.That Nigeria wey una dey still dey make una dull.Make una try dey expand una knowledge about something b4 una dey talk thrash...Imagine...Dbanj..Illuminati............All of una head no correct wey take thse naijaplas people serious and the naijapals na the fakest site i don see for my life when it comes to information and gossips....Mumu people.
girl u foolish o, u dont have to be a pastor to serve in a church. u can be a choir member or any other.
hollywood is more like their publicity department