at 17-06-2011 03:20 PM (13 years ago) tnx deffney (flattered)
flat but you still stand well abi? or you flatter and flat Posted: at 17-06-2011 03:20 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 17-06-2011 03:21 PM (13 years ago) (f) i stil dey alive ..na emej n stephen i dey fear. Bend bend tin dey swit dem lyk ram.  hehehehehehe they bend well well na them are expert
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 17-06-2011 03:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 17-06-2011 03:23 PM (13 years ago) hahahahaha poster bend now  you see ? i talk am , i no sey you get prike  , anyway make you wound ram well well, the poster yeye wella Posted: at 17-06-2011 03:23 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 17-06-2011 03:25 PM (13 years ago) Deffney....Hihihihihihihihihi, i done bend o!!
i no sey you like bend bend Posted: at 17-06-2011 03:25 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 17-06-2011 03:26 PM (13 years ago) that is my prob with them they dont understand technical joke
you are right ,them no even understand mechanic joke too Posted: at 17-06-2011 03:26 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 17-06-2011 03:29 PM (13 years ago) omg am loving deffney again
Huh you go fear loving na!!! Posted: at 17-06-2011 03:29 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 17-06-2011 03:35 PM (13 years ago) (f) hahahahaha poster bend now  you see ? i talk am , i no sey you get prike  , anyway make you wound ram well well, the poster yeye wella  i just told him to bend  and i won't do anything ... ur mind don reach planet Mars abi?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 17-06-2011 03:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 17-06-2011 03:35 PM (13 years ago) (f) ur really a working grandpa! oya take ur medal from ur lovely grand daughter hehehehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 17-06-2011 03:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 17-06-2011 03:36 PM (13 years ago) (f) Deffney....Hihihihihihihihihi, i done bend o!!
i no sey you like bend bend 
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 17-06-2011 03:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 17-06-2011 03:40 PM (13 years ago) (f) tnx deffney (flattered)
flat but you still stand well abi? or you flatter and flat  cheiiii ur yeye too much oooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 17-06-2011 03:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 17-06-2011 03:41 PM (13 years ago) ur really a working grandpa! oya take ur medal from ur lovely grand daughter hehehehehe
Posted: at 17-06-2011 03:41 PM (13 years ago) | | |
Reply |
50scent at 17-06-2011 03:53 PM (13 years ago) (m)
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 17-06-2011 03:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 17-06-2011 03:54 PM (13 years ago) Posted: at 17-06-2011 03:54 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Nzetheo at 17-06-2011 03:57 PM (13 years ago) (m) Emej....oya bend now? Posted: at 17-06-2011 03:57 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 17-06-2011 03:58 PM (13 years ago) see yeye Posted: at 17-06-2011 03:58 PM (13 years ago) | | |
Reply |
somemore at 17-06-2011 03:59 PM (13 years ago) (m) yeye emezulu leave my deffney alone Posted: at 17-06-2011 03:59 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
50scent at 17-06-2011 04:02 PM (13 years ago) (m)
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 17-06-2011 04:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 17-06-2011 04:04 PM (13 years ago) you be 50 kobo no need for you to say anything, i give you 50 dollar Posted: at 17-06-2011 04:04 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 17-06-2011 04:06 PM (13 years ago) yeye emezulu leave my deffney alone
who be this huh? show your face ole , but no prob i no hold deffney , you fit carry ram go Posted: at 17-06-2011 04:06 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 17-06-2011 04:07 PM (13 years ago) (f) yeye emezulu leave my deffney alone
somemore somemore who be u..u just dey come and defend me  tenkyu
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 17-06-2011 04:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |